Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Adika Dey shake for here

231,152 views • 1 year ago •via X (Twitter)

33 Comments

Larry KEQ's profile picture
Larry KEQ1 year ago

Adika wan touch person weh Sunderland beat earlier today 💀😂😂😂

Kindness's profile picture
Kindness1 year ago

No wonder baba no gree post since 😂

Jinchurikii's profile picture
Jinchurikii1 year ago

I like this linkup watch-along very much.. Cook that Adika well abeg 😂

Damilare Arolawun's profile picture
Damilare Arolawun1 year ago

Them Dey paste Liverpool Wetin no good 😂😂😂

SBC's profile picture
SBC1 year ago

I fit come there come slap kombo Wetin nor good 😒😒

ΣRYS☯️SYRΣ's profile picture
ΣRYS☯️SYRΣ1 year ago

Liverpool and Chelsea kwame 😅💔

Littlehomie's profile picture
Littlehomie1 year ago

@Adikastakes so you know that other podcast guy 🤔 See as men fresh. Your club was vigorous piped make I use your word😂😂😂😂🙌 Baba you fresh, I no go lie. Well do video later o, make we no go vex for you o lol.

Abdul-Majeed's profile picture
Abdul-Majeed1 year ago

Herh @ultimate_kombo 😂😂 I thought you were consoling them Why that laugh 😂😂😂

BILLY's profile picture
BILLY1 year ago

@Alesh_jnr see this naija jersey , you get am?

Ose Andrew's profile picture
Ose Andrew1 year ago

Where all of Una Dey like this ???

Fredz's profile picture
Fredz1 year ago

😂😂

🛡️🔫's profile picture
🛡️🔫1 year ago

Stone no come? 😒

Samzee's profile picture
Samzee1 year ago

This thing the pain adika no be small 😂🙏

SamJaazy💨⚽️'s profile picture
SamJaazy💨⚽️1 year ago

Lol so all of them dey one place?

BIG -J's profile picture
BIG -J1 year ago

I too like @ultimate_kombo very reserved and good at his content ✅😇

XPENSIVE💙❤️'s profile picture
XPENSIVE💙❤️1 year ago

Xavi and haram in same sentence 😒 how na ?

TOSIN RADEL's profile picture
TOSIN RADEL1 year ago

Tell am post 😂😂😂

KingDavid126's profile picture
KingDavid1261 year ago

Omo

Ekene_xander's profile picture
Ekene_xander1 year ago

Adika go too cry 😂😂😂🤣🤣

Kunta's profile picture
Kunta1 year ago

😂😂😂

×̷̷͜×̷ ❤️‍🩹🎭 ×̷̷͜×̷'s profile picture
×̷̷͜×̷ ❤️‍🩹🎭 ×̷̷͜×̷1 year ago

Wait, did Adikas just called Xavi an haram football coach? I don’t think you know what you’re talking abt 🙄😏

Oladimeji 🫟's profile picture
Oladimeji 🫟1 year ago

🤣🤣🤣

Shedo king 𓃵's profile picture
Shedo king 𓃵1 year ago

Adikas & Kombo are friends, love this…kombo enter am well because went Barca lose, him no dey go easy on una

LUCIFER💧🔆's profile picture
LUCIFER💧🔆1 year ago

Why adika and kombo go sit together? Honestly right now my beloved team is playing shit 💩 😡😞

The Pato🎙️'s profile picture
The Pato🎙️1 year ago

This TV too big to watch your club lose 😭😭😭😭

Damis❤️‍🔥's profile picture
Damis❤️‍🔥1 year ago

Here's for the count Mr Wirtz :009

joker🃏's profile picture
joker🃏1 year ago

this group of people Dey sweet me

thomas's profile picture
thomas1 year ago

😂😂😂

Celebobo🅱️'s profile picture
Celebobo🅱️1 year ago

Person wey dey gba 😂

Oris Bada$$🐐's profile picture
Oris Bada$$🐐1 year ago

Lol 😂

BIG Somto's profile picture
BIG Somto1 year ago

Wait oo,all of una Dey live for the same state and location?

OLOWOLAYEMO's profile picture
OLOWOLAYEMO1 year ago

😂

Bobola's profile picture
Bobola1 year ago

😂 😂

Related Videos