Loading video...
Video Failed to Load
Adondie ๐๐๐๐๐
1,541,882 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

PAUL1 year ago
retweet your pr ๐

MUHEET_THA1 year ago
If you continue dey watch this kind thing. You go dey dull! Theyโre not even creative. If i write a film 100 times. I will create something better 100 times. Like why do they just shoot movies and everytime king village kinikan kinikan. Dem no dey reason ? Same pattern eveytym

PAUL1 year ago
Oga rest jor

VLAZE1 year ago
No be Shaka be that ?๐๐

PAUL1 year ago
E resemble am ๐๐๐

R1 year ago
Watch this ๐ญ

daddy bj1 year ago
Abeg wating be this movie name ๐?

PAUL1 year ago
KING AZALAAR

PAUL1 year ago
Bookmarks wan almost pass likes ๐ una lives don spoil ๐

Big dio ๐ณ๐ฌ1 year ago
Which website i fit watch this one?

PAUL1 year ago
Youtube
