Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Adondie 😭😭😭😭😭

64,442 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 23

Фото профиля Pretty Oma💕
Pretty Oma💕1 день назад

This girl is becoming something else, I didn’t know her like this.

Фото профиля samuel
samuel1 день назад

@Rosemaryisg esprit de Corp

Фото профиля N_Ikay_
N_Ikay_1 день назад

She's possessed. Imagine being her relative now. Life go tire you.

Фото профиля Faith💲🚀
Faith💲🚀1 день назад

This one don craze like this Make person check on her oo

Фото профиля Erudite Enigma
Erudite Enigma1 день назад

Fanta faya ya head

Фото профиля Your God Iluobe
Your God Iluobe1 день назад

You don craze I swear I be think say nah better thing you wan talk sef 😂😂💔💔💔

Фото профиля Theodore
Theodore1 день назад

She done craze

Фото профиля Prof Domnk
Prof Domnk1 день назад

Many are mad but few are roaming 🙄😞

Фото профиля Naija Speaks (PH)
Naija Speaks (PH)1 день назад

This lady is actually gone

Фото профиля Onyebuchi Ifeanyichukwu Samson
Onyebuchi Ifeanyichukwu Samson1 день назад

What's this lady turning into for God sake?

Фото профиля NRI
NRI1 день назад

Udontminit

Фото профиля Colin Morgan
Colin Morgan1 день назад

Make dey catch am for me mk we choke each other hand for nyash

Фото профиля BARON
BARON1 день назад

Madness just dey change gear anyhow

Фото профиля vikhtor
vikhtor1 день назад

This one don fra

Фото профиля Vic Milliken
Vic Milliken1 день назад

Former mummy G O

Фото профиля OLOBO😎
OLOBO😎1 день назад

This one no well😏

Фото профиля Tresh
Tresh1 день назад

God abeg😂😂😂😂 this comment section dey muzz me

Фото профиля Aka Ji Ugo 🪶🪶🪶
Aka Ji Ugo 🪶🪶🪶1 день назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля Vcd Olomu
Vcd Olomu1 день назад

Your mother in-law was buried last week Thursday you didn’t show last respect to her. Kelly I pray 🙏God will have mercy on you. I warned my friend he hated me bc of you now see the result.

Фото профиля UY SCUTI 🕷🕸🦅
UY SCUTI 🕷🕸🦅1 день назад

Difference like abnormal people just plenty this days

Фото профиля Pepe Rest
Pepe Rest1 день назад

psycho alert

Фото профиля Marvin
Marvin1 день назад

This one don gooooooooooo

Фото профиля TheMarathonContinues.🏁
TheMarathonContinues.🏁1 день назад

I feel for her .. she’s so messed up she thinks she’s joking .. 😪💔💔💔

Похожие видео