Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Afro Nation is still using clips from Burna Boy’s headline night in Friday promo ads and now pushing Wizkid for the closing day 😂😂 I think the tickets aren’t really moving
46,762 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

You're full of rattish nonsense. Wizkid is bigger than your fav. Period.

@CloutOps_ Manyewu keh 😂

You no Dey there but you Dey talk!!!!! Place when full like crazy!!!! I’m getting my ticket for next year, are you?

Just like John the Baptist prepared the way for Jesus , burna is being used to prepare the way and anticipation for BIGWIZ …….

You think say na play play

Agenda crazy gan Ontop show wey don start

i go dey shame if na fc you dey cos your reasoning they always gba like which kind brain dey ur skull.. you wan replace jenet??

ODG NO BE ANYBODY MATE NAH

He's not demand nah wetin u expect

Tolu I can see you’re very senseless, you’ll just go screen record from sensible people status then come here to write another stupid right up I no blame u sha u this cheap thing

Because na you be management na? Abi?

wizshit & bombo-boy are already in their No-Hit era, no need for comparison, siri play ogbafia dey for ground by Dammy Krane

I think say frogido follow perform?? Why dem no use him own???

Marketing 101: you lead with the heavy hitters to keep the hype peaking. Portugal is already sold out so the strategy is clearly working. You can't bet against the Burna and Wizkid effect! 🔥 #AfroNation

E be like say your papa na woman

Them put 2027. Una still Dey talk

Wizkid never perform na. Which clip dem suppose use?

Mizkid no get level 😂🤣

@foden_okezie 😂😂😂😂😂

Nbl

O mom Burna boy fan too usless

Agenda boy U go cry taya

mumu

This girl go too stupid for real life

Ehn e no move 😂 na your family member dem kon rent

Wizkid the measuring tape . The standard

2027 ode

This woman this is for afronation 2027 not this year again ….make una dey get sense na abeg

Omo nobody send manyewu

@Outsideisbliss lol 😂

😂😭

Choiii 😅😅😅

You and this your eba agenda 🤣

Wizkid na badluck 😂😂😂
