Loading video...
Video Failed to Load
AFROBEATS HALL OF FAME.
10 Comments

𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 🦉1 year ago
“Hall of fame” for mid? Una just dey call any song hall of fame this days

Solar Heavy1 year ago
where space meets sound

johnny1 year ago
Wizkid no small sha

illegal🍸1 year ago
My second idolo But God go still punish u

somto?1 year ago
Idek this song 😂

Eseosa🌹✨1 year ago
See as e be like Ewww 🤮

HI-BRID 👾1 year ago
Every blog just dey post wizkid

BIG_CHIEF 🖤🦅1 year ago
This j@-m will forever remain timeless!!! The kind genres of music wey this you don use make him songs ehhh...e don plenty! He makes classic records with any genre! IbraHIM ❤️🦅

Coco Bee 🧚♂️🍫🍭✨1 year ago
Correct jam 💯

👑Mazi 1 Of 𝕏 ESQ1 year ago
0419 shaking yansh that year


