正在加载视频...
视频加载失败
Afrobeats is in my hands ❤️
1,178,934 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
31 条评论

just twerk bro 😭🤚

@bodeswago this settings come blur o

Octorbersrich better pass this guy walai

i still dey complain mavo tenski n co, who be this one again😡😡😡 if god wan punish you release am

Was this genre influenced by meth and blomblom??

The music aside Why are you moving like this? 😭😭

This your abaka movement nor kon too much for this sound?🙂

You go steal person flow and con still dey dance like gay.. make person pour this warm salt jhor.. lubbish

No wonder Hennessy couldn’t find any Rapper to involve in the 2026 cypher. 😢

Ogun ma kpa eh ni boboyi😂😂

wtf is wrong bro!! Why moving like that

Egertton no come again abeg Dey go damaturu

E fit dey ur hand make e no safe

?

?

Nah osaze be this, you go fulfil your wish

Omo

Eger, ma pa wa na, Literally!!! I don talk to NEPA already, dem dey come carry your estate transformer tomorrow. No more studio sessions!

E go kuku blow soon, give me some negative comments too

I reject it for afrobeats

I hate when guys that have preek come out to do something like this

Whats this genre called again?

wtf is he

Hands wey you deh use soapy, Eger ? Ehn ? 😂😂😂

return am abeg

@rxchxrdszn leave this thing for mavo bro, just beg am to dey add you to him videos e no really go far like that 💯

Bro wtf is this?are you people now making songs for psychopaths?

Ma kpa mi

In mine G

I jus know this nga fw chemario fs

safe hands🤞🏾
