Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
AFTER HUSTLE NAH TO CHI 👀
2,588,173 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

rocket

abeg, no upload this disaster for spotify

My idolo🐐❤️

You no wan gree evolve after 15 years. Sigh😔

this is the best time bro

@o_t_f_30 Make we use this snippet celebrate Eid Mubarak

Wizkid found shaking😭😭😭😭😭

Did this for Rick your bodyguard ❤️❤️❤️❤️❤️❤️

@Olexberry Wetin be the title for this one again 😂😂😂 Davido too dey record rubbish I swr 😂

Davido I be ur biggest fan, but abeg no upload this rubbish for Spotify 💔

@abazwhyllzz Ejeh , If na you be me , you go stream this kain song ?

Calm down oooo bro I fit collect Chioma from you oooo I chop 39 Billion game yesterday. I dey hot 😂😂😂😂😂

My idolo abeg drop this Gbedu, my ears never listen to any better song since you never drop song.

This one enter Wizkid fc make una no lie😂😂🔥

ABEG HELP ME TEACH WIZKID AND BURNA HOW TO SING YOU TOO GOODDDDD🔥🔥🔥

@Ayomikun070 You too dey shout for song, calm down

Tell them say na 30BG😭🔥🔥🔥

If you hate Davido, you suppose dey drink garri without sugar and groundnut every day for the rest of your life 😂 No joy! 30BG forever 🔥

They said music is food for the soul but urs is poison don't drop this shit

Tell them say na 30Bg na 30 bottles sha😂😂😂 Davido get sweet lyrics o

🐐

Only you go drop snippet everywhere go begin shake 😭

This one sweet diee We don't tire to dey hear "sempene legbegbe

@ola25501 Make e remain for drive Abeg 🙏🏾

If you wan punish us punish us no dey go through corner, wetin be this e good for your ear

@DavidoPolice OBO drop this gbedu

King of Africa 🇳🇬❤️🔥

DROP IT TONIGHT!!!!!

JESUS!!!!😭🔥🔥🔥🔥🔥🔥

Idolo you dey enjoy abeg, Eid Mubarak baami ♥️🌴

Davido new music ke? 🔥 500 likes and we share 2M

After hustle na Chioma

OBO, Nor be small thing Shakira fans dey do Wizkid o 😭💔😂

you really leave music o 😂

30BG bouta eat Fkn Good 🤯🤯🔥🔥🥳👏

