ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
After smoking kolos ,๐๐๐
41 ๆก่ฏ่ฎบ

Cruise on serious issues

no mind them ๐ค

I won vex as I dey watch but I no know when I switch to laugh๐which kaine dark humour be this?

๐๐๐๐

Omo In every nonsense there is senseโฆ. So there is truth in what they both saidโฆ. Cause according to the story she told the man before going to meet him that she is a virgin, what lead too her telling him that for someone you have never met before

Cruise aside, if they actually do listen many of them wouldn't fall victim of these dangerous people. Having a handwork isn't the main thing, having the discipline enough to be contented is a greater self-control we all need to imbibe.

exactly bro

But nah true talk this guys Dey talk, you are virgin and you Dey travel inter state go another man house

I pity who think say that gurl na virgin u dey see virgin tictok videos ? U see her body language? Someone that wants to trend ....dey play

My mama tell me say the soup wey u dey forbid to eat, no go use Ur teeth share meat wey dey inside the soup oh, that girl wey die na stupid girl, yes na me talk am, make Una no dey side rubbish for this country.

This is insensitive. If you donโt pity the girl what about her loved ones mourning her demise. Rape and dea!th is a serious matter na.

Is it the virginity that pained her Abi the money disappointment.Una Dey underrate Wetin this money matter fit cause. Not everyone can handle pain and disappointment. She must have planned how to spend the money he promised her and stuff. Odogwu Asaba should see her father asap

See wetin Nigerians dey consume ๐๐

But na true them talk

If you think deep in what they said there's an iota of truth there

Una sha wan trend sha ๐ ๐

exactly ๐

You guys need to be arrested

I swear I think is because he did not pay her thatโs why she did all that

I was first angry with this video but I later understand sha. How she go change state to visit a whole grown up person like that. ๐ she was expecting the sex but didnโt know money wonโt be involve

Kolos is the beginning of wisdom

As much as I dislike those creatures this things wey this fools dey talk na bullshit.

Funny how I agree with what they said ๐๐

This guy's do take cana ooh

yes oh because this is a serious matter

What nonsense

Asin n you left Benin to meet a man at Warri follow am enter hotel still they claim virgin

Them suppose carry these ones go barrack give them weed smoke and continue they beat them ...weyrey guys

This one's no right thing but no still support any one them. ๐ซข๐

Tf is wrong you both of them?

I think the girl moved from delta to asaba not from Lagos

These guys are clowns

Why she go kpai herself people don see waiting pass this matter dem no kpai their self Abi she think say death na lie before ๐คช

I dey tell you You comment rubbish wetin do the girl go do you Gbam ๐

This boys should be arrested and jailed. They will do worst than this criminal.

Dis guys ehhh ๐๐๐

you no lie my guy but still a bad act by the guy

I donโt know why Iโm laughing

Watin this guys talk nah truth I don Dey reason this matter since I was her death and that girl no nomal for killing her self we should be talking about that and teaching kids that killing yo self is madness

What rubbish are this once saying

Who are these fools?
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
A Gen Z was spotted smoking teargas ๐๐
Marto๐ฐ๐ช
3,041,341 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
Sensitive content
Posted the video with sound on Loyalfans ๐ I know yaโll got a Smoking fetish ๐๐๐๐
๐บ๐๐๐๐๐ ๐ ๐ถ๐๐กโ๐๐๐๐๐
29,971 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ
Sensitive content
wtf is this new shit they smoking in atl had me high af ๐๐๐ Atlanta different
KdNoKevinDurant
5,601,171 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ
