Loading video...
Video Failed to Load
After this morning devotion Na Panadol straight
46,982 views • 3 days ago •via X (Twitter)
60 Comments

Just imagine head hit another

LUTH staright

The kind headache wey this people go face no go dey funny 😆

I don promise them some better medication. lol 😂

There must be something about Olorun 1930

Yes oooo. Olorun Apostle Babalola

😂😂😂😂

This is just too much

They're in the spirit so they won't feel anything

@boxypiper come see ur guy on white

@boxypiper Help me give him some pain reliever

@boxypiper nah him go find am by himself

@Dr_Sam4 come and see your guy 😂

@Dr_Sam4 really, show him

Interesting

See wetin religious indoctrination don do this one's... People wey suppose dey build something productive dey shake head like agama lizard 🤣🤣

You cant be serious with that last statement. which one is agama lizard now 😂

What if you hit person head

Hospital straight

WOW! means taking pain relievers directly. The poster jokes that after intense, head-banging prayer devotions, severe headaches are completely unavoidable.

They will surely get an headache

Panadol small for this one ok

Or they should add some drip to it

Exactly 🤣

Para e danu sogbo Olorun okuku roro

God will come they're rescue

Nah here woli agbe take graduate

Really

We have too many fools in Nigeria and thats q big problem

They are only worshiping now

Abi pain relief

Just small pain now

Oloun maje ki e PA eyan ninu app yi 😆 🤣 😂 😹

Wetin be dis again 🤣🤣🤣🤣

𝑩𝒐𝒏𝒂𝒇𝒊𝒅𝒆 𝑪.𝑨.𝑪 𝒕𝒊𝒍𝒍 𝒆𝒕𝒆𝒓𝒏𝒊𝒕𝒚. 𝑴𝒚 𝒐𝒓𝒊𝒈𝒊𝒏, 𝑴𝒚 𝒄𝒐𝒗𝒆𝒏𝒂𝒏𝒕, 𝑴𝒚 𝑶𝒂𝒕 ✌️✌️✌️

Awa omo Apostle

@adesokan2010 😂

What if they nod each other

Lol, Luth is available

Headache doe dem all

Chronic one

Lol

e reach to laugh oo

This is child's play, attend an MFM deliverance service to see the real deal

Are you for real

Hmm, just dey play

Imagine say 2-4 people head jam 😩😂

Haaaa, that one na wahala. but holy spirit dey for dem

At this point, the neck won't remain d same again

Pain everywhere

This is never us in CAC or Nigeria.

This is typical CAC anywhere around the globe especially during crusade

@_afbeautyy Lmaooo

@_afbeautyy They're head will be banging

Lmao 🤣

Omo our mumu no too much 🤣

Na God den dey serve ooo

This one is on another level o

Holy spirit is in control

This is dangerous for the brain.
