Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Again, VeryDarkMan is whoever he thinks he is 😂

99,323 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Attitude1155 profil fotoğrafı
Attitude11552 ay önce

@Immunizer_ I respect you for your maturity in accepting that both you and VDM can be right. Most people will want to begin to fight VDM for whteva reason while leaving the main goal.

Emmanuel Larbie West 🦈( CATFISH WIZARD) profil fotoğrafı
Emmanuel Larbie West 🦈( CATFISH WIZARD)2 ay önce

Make imuniser dey ABUJA connect go flow especially VDM knowing him This is me unbiased I know you will go far and again you were invited now so Wetin dey block this buffoons now That boy go get justice Well done immunizer 🏆

Dominic Microsoft Certified Trainer profil fotoğrafı
Dominic Microsoft Certified Trainer2 ay önce

My brother Wetin I go tell you be say Abeg cook yourself because no be clear eye again dem dey take follow this kind matter the spiritual controls the physical

Eugene profil fotoğrafı
Eugene2 ay önce

The last hope of the common man..

Ariys_antic profil fotoğrafı
Ariys_antic2 ay önce

You don’t even get the drill,you don’t understand what VDM did there…Someone mentioned that they arrested you,and he was like they can’t try it with him…What does that make of you?? Means you are a lesser individual and he didn’t even talk about fighting for your release

iamjkeyzy profil fotoğrafı
iamjkeyzy2 ay önce

God bless you

OPZY profil fotoğrafı
OPZY2 ay önce

Omoh una sure say this Mohbad go get justice

John Olive profil fotoğrafı
John Olive2 ay önce

The problem with Africa is corruption Our civil service is not efficient and productive Our infrastructure is the way it is No one trusts our Police Custom, Elected politicians & Judiciary cos of corruption VDM is not corrupt and that's why Nigerians trust him in these matters

ALADE TOP GUY profil fotoğrafı
ALADE TOP GUY2 ay önce

You be mvmv you and VDM

desmond profil fotoğrafı
desmond2 ay önce

Brother thank you so much and you are doing a great job too

BadRuqq profil fotoğrafı
BadRuqq2 ay önce

I miss u bro

BIG OSHEY profil fotoğrafı
BIG OSHEY2 ay önce

Who be the guy he is calling his name?

NDC profil fotoğrafı
NDC2 ay önce

The money plenty to share for the case na why

Olumide Daramola profil fotoğrafı
Olumide Daramola2 ay önce

Nigeria na the only country wey no like truth

TUNGEE (Ø,G) profil fotoğrafı
TUNGEE (Ø,G)2 ay önce

I just dae follow immunizer everywhere 😂

Knox profil fotoğrafı
Knox2 ay önce

Bless up my bro 😎

B Twine profil fotoğrafı
B Twine2 ay önce

Forget power bro. One just have to always pray not to slip up, even the most powerful dey fall. No one should gas dem self up too much . Make dem no just reason person matter for this life if dem do forget e go be like film

Onelaw Owoicholove profil fotoğrafı
Onelaw Owoicholove2 ay önce

Justice will surely prevail 💪

D_frik profil fotoğrafı
D_frik2 ay önce

Like Make I leave my own problem go dea watch your videos? As what na??

chris 🦅💜 profil fotoğrafı
chris 🦅💜2 ay önce

Where have you been bro?

Adeyemi profil fotoğrafı
Adeyemi2 ay önce

Suck your lolipop bro

B'oluwatife profil fotoğrafı
B'oluwatife2 ay önce

Na him dem first arresti think in 2023 or early 2024, even release him nude then…. Na since he don know who Dey back the girl

Just Mulla profil fotoğrafı
Just Mulla2 ay önce

I'll Keep On Saying This, VDM Is Not A Problem, That Is Why The Government Is Not Doing Anything Tangible About His Case. Government Knows How To Handle People When It Is About To Jeopardize The Game

Chelsea Gibson profil fotoğrafı
Chelsea Gibson2 ay önce

Like i no just understand ooo

Diddy of FCT profil fotoğrafı
Diddy of FCT2 ay önce

You have the face of a real dick sucker Continue gocking😂

clyg profil fotoğrafı
clyg2 ay önce

no be this immunizer that squandered people's investment in his so called pig farming

SpicyUTD♥️ profil fotoğrafı
SpicyUTD♥️2 ay önce

If you no get money dem fit still use money rig judgement for court oo

BAT's Gen. Eletiko #AFC profil fotoğrafı
BAT's Gen. Eletiko #AFC2 ay önce

Na time

farug profil fotoğrafı
farug2 ay önce

See gift them give am

Bad guy profil fotoğrafı
Bad guy2 ay önce

No be small thing 😂

AreaAzuTexas🇺🇸🇳🇬 profil fotoğrafı
AreaAzuTexas🇺🇸🇳🇬2 ay önce

I like this immunizer guy

Deehbeast of Barcelona😠 profil fotoğrafı
Deehbeast of Barcelona😠2 ay önce

You are very mature,,,

Onos profil fotoğrafı
Onos2 ay önce

U see are a nice guy just keep it up..

paul pettit profil fotoğrafı
paul pettit2 ay önce

I just like this immunizer guy

Benzer Videolar