Loading video...
Video Failed to Load
Agba is so funny 😂😂😭
79,632 views • 2 days ago •via X (Twitter)
36 Comments

If person dey watch these people your iq go just dey reduce 🤣

Really

Agba only Sabi mostly wetin him done hear 🤣😂 CEO Dindindirin self na God help. Who is want to carry it 🤣😂 Lamidi my all time favorite 😂🤣😂🤣

😂😭

Who is want to carry it? Wahala wa ooo 😂😂😂

Oloba Maley gan tutu 😂😂😂

Iswear

Omo even oloba malay sef don big

Na only song he dey remembers lol 😂

“My name is Rashidi yekini, com and carry my night food” 😭 😆

@Yourfavboy495 Dem oga self no sabi English a bit

Oyinbo CEO gan self 😭😭😭😭

This guys dey act under fear...

Who he want to carry it 🤣

Lamidi is the Goat anytime 😅😅😅

Brooooo I dey die 🤣🤣🤣🤣🤣

Why this guy Dey always reboot before hin talk 😂

Who’s want to carry it 😂😂😂 Lamidi yes 😂😂

Wallai baba weyreh ni Agba riliwanulai 😂😂😂

Swear this guy dey try oo 🤣

Haha 😂

I’ve stop seeing didirin gbemiga

Na every time rilwan Dey forget hin name

Come and carry your dindinrin association 😂💔

This one na Diogo Dalot.

New signing na weyrey

Lamidi get PHD for dindinrin

One day one day, lamidi go still gba oga dindinrin loju😂

Ati Oga ati omose didirin ni gbogbo won😂😂 who is want to carry it bawo 😂

Lamidi the Goat

Who's is going to help me laugh like this 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

The CEO is out of this world

Esare yami na 😂💔

Unmm eh. LOL 😂

Werey lamidi wan break tiles😂😂😂

“Who is want to carry it” Oga gan ponu
