Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Aggress!ve dog una 😭😂

307,612 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

36 Kommentare

Profilbild von RayRay
RayRayvor 1 Monat

They barked, they’re aggressive They just not in the mood to attack 😭😂😂

Profilbild von HEIS🦇
HEIS🦇vor 1 Monat

Those Dogs nah Ekuke dog 😂

Profilbild von El Chapo 🥷🏾
El Chapo 🥷🏾vor 1 Monat

be like the aggressive one dey on holiday 😂😂

Profilbild von HEIS🦇
HEIS🦇vor 1 Monat

Small pikin sef no fit fear am 😂

Profilbild von mmesvela🥰
mmesvela🥰vor 1 Monat

This is actually very funny. What type of comedy is this?

Profilbild von Vpking102 🦅🥰
Vpking102 🦅🥰vor 1 Monat

The reason why I like Ekuke be say dem dey very good in sensing danger 😂

Profilbild von Drew 🩸
Drew 🩸vor 1 Monat

“enter the compound, bulldog turn ekuke”😭😭😭

Profilbild von Pastor Swago🏴‍☠️
Pastor Swago🏴‍☠️vor 1 Monat

the ekuks😭

Profilbild von Front Place Group
Front Place Groupvor 1 Monat

What am seeing 👀 🤔

Profilbild von 𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 ♠️
𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 ♠️vor 1 Monat

That one first shift back go where the other one day make them no use am do example 😂

Profilbild von 𝘸𝘺𝘢𝘵𝘵🪭
𝘸𝘺𝘢𝘵𝘵🪭vor 1 Monat

until the aggressive ones rush com out ur mind go dey 😂😭

Profilbild von William Charles
William Charlesvor 1 Monat

Mind you, you were not told to be aware of pitbull or rottweiler, you were told to be aware of aggressive dog and mind you aggressive is not by size so don't judge the cover by it book 😌

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 1 Monat

Ekuke nor go kpai me 😂😭

Profilbild von 𝓨𝓸𝓾𝓻 𝓫𝓪𝓫𝔂🍒🩷
𝓨𝓸𝓾𝓻 𝓫𝓪𝓫𝔂🍒🩷vor 1 Monat

It’s just to scare people away

Profilbild von Greyjoy🦴
Greyjoy🦴vor 1 Monat

I enter compound bulldog turn ekuke😂(fawwk)

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Guy this country 😭😭😭😭

Profilbild von Uche_wtf!
Uche_wtf!vor 1 Monat

Them never chop?😭😂

Profilbild von Ehis
Ehisvor 1 Monat

Akuke😹😹😹😹😹

Profilbild von B.O.J.
B.O.J.vor 1 Monat

Allow na😭 Na my aggressive dog jor

Profilbild von Afuniloko ma wobe
Afuniloko ma wobevor 1 Monat

Funny thing be say if you enter for night dem go charge you 😂

Profilbild von gbolahan.
gbolahan.vor 1 Monat

na ekuke wey octobersrich dey talk about be this😂😂

Profilbild von Babycakes🌹❤️
Babycakes🌹❤️vor 1 Monat

Make Calabar people no see this one oo 😭😅

Profilbild von ⭕LÅ K🅰️NMℹ
⭕LÅ K🅰️NMℹvor 1 Monat

Wtf and ban big like that

Profilbild von 𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘
𝕯𝖆𝖓𝖎𝖊𝖑 𝕶𝖑𝖆𝖚𝖘vor 1 Monat

Shey nah local chiwawa be this 😂😂😂

Profilbild von Nosa
Nosavor 1 Monat

The other one dey reserve he strength cause he never chop 😂

Profilbild von 𝚍
𝚍vor 1 Monat

ekuke 😭

Profilbild von ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥
ope falabs ❤️‍🔥❤️‍🔥vor 1 Monat

lol very aggressive

Profilbild von @StixMUFC
@StixMUFCvor 1 Monat

Dem aggressive abi dem no aggressive 😹😹😹

Profilbild von THE MAN SHOES 👞 🇬🇭
THE MAN SHOES 👞 🇬🇭vor 1 Monat

The landlord needs to be arrested 🤣🤣

Profilbild von Truth
Truthvor 1 Monat

wetin be this 😂😂😂

Profilbild von Precious_Yeth
Precious_Yethvor 1 Monat

He was aggressive before..But now he’s hungry can you please feed him ???

Profilbild von Somtochukwu
Somtochukwuvor 1 Monat

The banner is even scarier than the dogs 😆

Profilbild von ᴛᴇᴇᴡᴀɢ0$ ♨️
ᴛᴇᴇᴡᴀɢ0$ ♨️vor 1 Monat

Bulk dog turn ekuke e no fe make noise fawwk😂

Profilbild von Just Mykell
Just Mykellvor 1 Monat

Na my Dunlop slippers I go take pursue them these ones 😂

Profilbild von SILK♨️
SILK♨️vor 1 Monat

"Enter your house Bull dog turn ekuke fawkkkk"

Profilbild von 🥀
🥀vor 1 Monat

they look tired sef😂

Ähnliche Videos