Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Aggress!ve dog una 😭😂
36 Yorum

They barked, they’re aggressive They just not in the mood to attack 😭😂😂

Those Dogs nah Ekuke dog 😂

be like the aggressive one dey on holiday 😂😂

Small pikin sef no fit fear am 😂

This is actually very funny. What type of comedy is this?

The reason why I like Ekuke be say dem dey very good in sensing danger 😂

“enter the compound, bulldog turn ekuke”😭😭😭

the ekuks😭

What am seeing 👀 🤔

That one first shift back go where the other one day make them no use am do example 😂

until the aggressive ones rush com out ur mind go dey 😂😭

Mind you, you were not told to be aware of pitbull or rottweiler, you were told to be aware of aggressive dog and mind you aggressive is not by size so don't judge the cover by it book 😌

Ekuke nor go kpai me 😂😭

It’s just to scare people away

I enter compound bulldog turn ekuke😂(fawwk)

Guy this country 😭😭😭😭

Them never chop?😭😂

Akuke😹😹😹😹😹

Allow na😭 Na my aggressive dog jor

Funny thing be say if you enter for night dem go charge you 😂

na ekuke wey octobersrich dey talk about be this😂😂

Make Calabar people no see this one oo 😭😅

Wtf and ban big like that

Shey nah local chiwawa be this 😂😂😂

The other one dey reserve he strength cause he never chop 😂

ekuke 😭

lol very aggressive

Dem aggressive abi dem no aggressive 😹😹😹

The landlord needs to be arrested 🤣🤣

wetin be this 😂😂😂

He was aggressive before..But now he’s hungry can you please feed him ???

The banner is even scarier than the dogs 😆

Bulk dog turn ekuke e no fe make noise fawwk😂

Na my Dunlop slippers I go take pursue them these ones 😂

"Enter your house Bull dog turn ekuke fawkkkk"

they look tired sef😂
