Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ah this pastor finally catch me today ๐๐
36 Kommentare

This pastor don dey fat oh

Omoh this pastor don dey big oo see his stomach omoh social media changed his life.๐ณ

This pastor don dey get body o๐

This man done add weight ooo ๐๐๐๐

The say I sleep for your house when pastor asked where did you sleep yesterday night๐

Pastor no even know my name but e don diagnose me correctly. Attendance 100%, listening 0%.

Lmao ๐

๐๐

This man body structure din dey change make una no dey surprise if he leave gospel cause they don dey plant ๐ฑ root of evil for hin pocket

This man never rest

This pastor again lmao

We are all on this table๐ญ

I donโt know why most Nigerians canโt control their eating habits when they start seeing small money. Which kind pot belle this man don dey gather like this ? Huh

Truly, Christianity is about holiness and righteousness

Pity yourself now ๐๐ no Dey sleep for church again

Lmao ๐

Pastor don get body oo

Waitin this man dey take way him stomach big like this first ๐๐ Una sure say he no day drink do ๐ ๐

Why is his stomach getting bigger

This Pastor don dey fat o

Make dem no go beat this man for the sake of gospel o ๐

Walai that lady went for private chef ๐จโ๐ณ ๐คฃ ๐ณ ๐

Which kind wahala be this God abeg oo

Tell him to watch his weight and his posture. Heaven is good but don't fast track your journey to heaven with a stopover at hell

This pastor don add up o๐๐ค

Where did you sleep yesterday night ๐

"I slepp for your house "

This man ehh

๐๐

Why did you allow him to catch you

๐ I know this evangelist. Always see him at Ikeja along coming down from the pedestrian. Rugged Evangelist

Weytin do this pastor belle

This man don fat

Why my pastor dey fat ๐ญ

This man has really added some adipose

This pastor deh add too much weight... Make em take am easy..
