Loading video...
Video Failed to Load
Ah this pastor finally catch me today 😂😂
36 Comments

This pastor don dey fat oh

Omoh this pastor don dey big oo see his stomach omoh social media changed his life.😳

This pastor don dey get body o😂

This man done add weight ooo 😂😂😂😂

The say I sleep for your house when pastor asked where did you sleep yesterday night😂

Pastor no even know my name but e don diagnose me correctly. Attendance 100%, listening 0%.

Lmao 😂

😂😂

This man body structure din dey change make una no dey surprise if he leave gospel cause they don dey plant 🌱 root of evil for hin pocket

This man never rest

This pastor again lmao

We are all on this table😭

I don’t know why most Nigerians can’t control their eating habits when they start seeing small money. Which kind pot belle this man don dey gather like this ? Huh

Truly, Christianity is about holiness and righteousness

Pity yourself now 😂😂 no Dey sleep for church again

Lmao 😂

Pastor don get body oo

Waitin this man dey take way him stomach big like this first 🙄🙄 Una sure say he no day drink do 😅😅

Why is his stomach getting bigger

This Pastor don dey fat o

Make dem no go beat this man for the sake of gospel o 😂

Walai that lady went for private chef 👨🍳 🤣 😳 😂

Which kind wahala be this God abeg oo

Tell him to watch his weight and his posture. Heaven is good but don't fast track your journey to heaven with a stopover at hell

This pastor don add up o😂🤝

Where did you sleep yesterday night 😂

"I slepp for your house "

This man ehh

😂😂

Why did you allow him to catch you

😊 I know this evangelist. Always see him at Ikeja along coming down from the pedestrian. Rugged Evangelist

Weytin do this pastor belle

This man don fat

Why my pastor dey fat 😭

This man has really added some adipose

This pastor deh add too much weight... Make em take am easy..
