Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ah, you people did not tell us quick o. 😩
1,095,934 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

samuelvor 2 Jahren
If dem later debit you 400 before weekend no complain oh, na u collect Fanta and biscuit 😂😂

Iampelumi 🇨🇦vor 2 Jahren
Me to the UBA cashier on Wednesday at 12:00 noon. How’s family 😂

𝐭𝐨𝐱𝐢𝐜𝐃𝐚𝐫𝐤vor 2 Jahren
me collecting my share because i came here to complain about their sms charges being too high

Dr King Wintervor 2 Jahren
This branch get sense. Meanwhile look at the UBA branch in my area

Fadelvor 2 Jahren
You sure say dem don pay this cashier salary like this?

FOWOBI OF LAGOS 𓃵vor 2 Jahren
They debited you 2,000 for SMS alert and use 300 to buy you coke and biscuits una mumu no too much?

Jaycyca☀vor 2 Jahren
Every Wednesday by 12, try dey go any UBA o, make you for see food chop

𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 2 Jahren
Which branch be this abeg

Trey Tv📺vor 2 Jahren
Every UBA bank Next Wednesday. 😁 Una go here am. 🤣

Lifeissues11vor 2 Jahren
UPDATE 🚨: Every Wednesday by 12pm. Location: UBA Ar
