正在加载视频...
视频加载失败
Ahdondie 😭😭😭😭😭😭😭😭
271,862 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
45 条评论

Who de create all this videos abg😭

They are crazy on TikTok 😭😭😭

@stillbighuncho Abeg which person profile I fit download them from...

@stillbighuncho Check the TikTok handle on the video

God no go forgive who create this and you were post am😅😅😅🤣🤣🤣😄😄😄 Chai

😭😭😭

😆😂 Bruno Fernandes

E go don tire 😂😭😭

Àbí na 😆😂

Roma watching 😂

The worst thing you can do as a big club is to loose to Chelsea Just kuku log out of X till you win your next game🤣🤣😂😭

This na the reason other clubs no de gree lose to chelsea. Cos the banter from chelsea na wickedness 😂😂😂

Them never see anything

Rule No. 1 never lose to Chelsea

This video dey always kee me 😂

😹😹

Guys in anything you do no lose to Chelsea oo

😭😭😭

😹😹

In anything you do as a big club don't lose to Chelsea 😂😂😂

Wetyn be this 😂😂

I burst laugh when I see am 😹😭

This guy na hin suffer pass for this Ai era.

I saw this thing yesterday night, laugh wan kill me 😂😂

Make Bruno just find place wey de like jigawa for there side go start new life 😭😭😹💔

Man U don suffer for our hands seh 😹

Don't just lose to Chelsea 😂😂😭🤣

@Tunde_Blakcfc 😂😂😂😂😭😭😭Wetin be this

Bro Jesus is on the throne

@Afc_Nels20 Chai 😂

Manchester United will regret losing to Chelsea

Palmer made it worse 😂😂

I swear I just burst laugh as Palmer enter 😹😭

@just__kuba He wan chop 3 points way him no work for

No die o 😂

😭who do this thing?

😂😂

A chale 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Edon do

@Mounlexzyy 😭😭😭

😭😭😭😭😭😭😭😭

Xri 😂😹

In anything you're doing never you lose to this fans base cos you'll log out for days 😂😂😂

See wetin dem turn my Rogers to

😂😂😂

@UTDGrant_ 😂😂
