Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
“Ahead Ahead” off “Planet Pluto EP”🪐
1,051,061 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
9 Yorum

Oghenerie3 yıl önce
Shalli the wae I don carry your matter for my head. Even you sef go dae run 😂

Black Putin CLONE3 yıl önce
I too love this guy. Abeg u go send me your Evian guy contact

Iyanex nlmb3 yıl önce
Lyrics sounds like a kindergarten child reading ABC

amareula3 yıl önce
True true you put Evian for the song cause wetin you dey sing wey Dey make me feel you like this😂

HA$HزRAMA3 yıl önce
This one too sweet be like another Evian dey inside the Evian when you put for this song

binzy bay3 yıl önce
Shallipopi my idolo your bust my head and me too I day for upcoming i wan join the evian industry with you please sign your boy 😭

K.A.Y.O.D.E3 yıl önce
Dapper boys dem Dey para

Fairy Gbemie🦋🇳🇬3 yıl önce
Abeg Tell me the meaning shalli

TIME is God on Earth3 yıl önce
E be like say na stream farm you dey use true true
