Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ahh Chale 😭😭😭😭😭😭. But why? 😭😭😭😭😭😭 . Ahh 😭😭😭
209,064 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 46

The second person if it wasn’t for the cameraman he saw a anka the guy die be that o😂😂. He go cut cut am

ebe the third guy wey dey tear me😭. He dey speak tongues 😭

Sharp guy

The real MVP.

@mhen_king He no meet somebody with pistol before

@mhen_king dem dey overdo waaa 😂

this is funny and disrespectful 😂

so so disrespectful. Why make grown people act like this 😭

This guy na cultist nothing wey anybody fit tell me

This prank thing they have to stop

dem make one guy give serious tongues 😭😭

Someone can get heart attack o

it’s getting serious at this point 😭

U see this guy Is very brave

Brave one

Nah once that shovel balance for this guy hand, next nah to split you into two

Confirm thug😂😭

Person with cutlass sef still Dey run 😂😂

a tear for am waaa 🤣

😂😂ah Charley

@Rabbiicon was the third guy praying in tongues🤔🤣

@Rabbiicon thought i was the only one who heard 😂😂

@Rabbiicon he shouldn’t have ran tongues has lost its credibility 😅

I love this guy😂

@silver15657 Now that’s a fearless strong man right there 😹😹

This nigga show be hard waaaa

This bro can defeat devil

This guy get serious anger issues 😂😂😂

This guy almost knock him down with a punch,next time 😂😂😂😂😂

The guy in pink though

bro i didn’t see anyone in pink 😭

Arh the guy wey punch am nu. Or my eyes deceive me😭😭😭😭

Nigerians and fooling

The last guy say come😂

The guy with school bag get anger issues

1:45 minutes...The guy with backpack 🎒...nah legit street, em stand him ground say nothing dey pah

This guy wan kee actor 😭😭

Almost wet my pants watching this werey 😂🤣

It made my day 😂😂😭

That guy wey dey hold shovel disappoint me waaa😭

Herr I laugh oo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Prankless Harm

The cameras saved the the day!

🤣🤣🤣

😂😂😂

My belle oo
