Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Ahh omo 😲😳🙆🏽‍♀️

254,539 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

Ferdinand grace profil fotoğrafı
Ferdinand grace8 ay önce

Me in the backseat

Don in Lagos🫧🫪🫩🫯 profil fotoğrafı
Don in Lagos🫧🫪🫩🫯8 ay önce

You for know tie him mouth , him wah tell you something for your ear.

Vontab profil fotoğrafı
Vontab8 ay önce

Omo na to follow one way make lastma enter d car

pender kess profil fotoğrafı
pender kess8 ay önce

The crocs go just de pray make wetin dem take tie e mouth just comot make e bit am for ear .

Frienz Oluwametomi profil fotoğrafı
Frienz Oluwametomi8 ay önce

Don't open mouth yet, check this wan out 😂😂😂

Muiz profil fotoğrafı
Muiz8 ay önce

You guys risk everything now

fash...... profil fotoğrafı
fash......8 ay önce

Omoh nothing wey I no go see for Internet

Courage of Lagos 🫆💙❤️ profil fotoğrafı
Courage of Lagos 🫆💙❤️8 ay önce

The poor corc wants to tell him something 😢 he should just untie the mouth and let him speak😂

funmilebaje profil fotoğrafı
funmilebaje8 ay önce

Make that thing just comot, make e sing small song for the guy

BIG AYO🔰 profil fotoğrafı
BIG AYO🔰8 ay önce

Wetin be this

Arinola💜 profil fotoğrafı
Arinola💜8 ay önce

Na delivery man? He wan go deliver them?

Kiing Etel profil fotoğrafı
Kiing Etel8 ay önce

You no go go do your rituals in peace 😂

7🔋 profil fotoğrafı
7🔋8 ay önce

No be that guy wey dey do grill be this?

AceMedia ❄️🇨🇦🇳🇬 profil fotoğrafı
AceMedia ❄️🇨🇦🇳🇬8 ay önce

Comot that rope for him mouth. I wan check something

Yusuf Shittu profil fotoğrafı
Yusuf Shittu8 ay önce

Untie the tape, e get wetin he wan follow you talk

Yiwola✨ profil fotoğrafı
Yiwola✨8 ay önce

No be Temmy grill be this 😂

𝕀𝕫𝕫𝕪🥶 profil fotoğrafı
𝕀𝕫𝕫𝕪🥶8 ay önce

Untie him mouth Him wan whisper something for your ear ☻️

Horppy Horppy profil fotoğrafı
Horppy Horppy8 ay önce

Ọmọ, people dey 9ja sha, cos tell me what's this? You go see wàhálà for ground and you go dey disturb ham. Osumi ooo

Aboutyourlife profil fotoğrafı
Aboutyourlife8 ay önce

Temmy’s grills Gbogbo ikotun liasu

212 ✌🏾🐳 profil fotoğrafı
212 ✌🏾🐳8 ay önce

Make that thing fess cut from em mouth make e fit lick that em big head😂

Gerard majella chidiebere 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Gerard majella chidiebere 🇳🇬🇺🇸8 ay önce

People get mind sha

Rxchy profil fotoğrafı
Rxchy8 ay önce

Jesus

Lord Xavier 🐅 profil fotoğrafı
Lord Xavier 🐅8 ay önce

Open the mouth na, make he reply you

Big_Red profil fotoğrafı
Big_Red8 ay önce

He just wants to talk to you. Kindly loosen the mouth 😏🥴

Vibez profil fotoğrafı
Vibez8 ay önce

Everywhere good!

Not your guy profil fotoğrafı
Not your guy8 ay önce

Temmy

Poolside profil fotoğrafı
Poolside8 ay önce

When you come back from the Chinese Restaurant🤣

𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾 profil fotoğrafı
𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾8 ay önce

😭😭

BOB profil fotoğrafı
BOB8 ay önce

Brooo if that rope komot you are deadddd 😭😹

Cele - One Dollar Group profil fotoğrafı
Cele - One Dollar Group8 ay önce

The crocodile 🐊 just dey regret why E come life with short hand 😭 E for just turn person pikin to meat 😂

YUSAB-PRINTZ🇳🇬🇨🇦🇳🇿 profil fotoğrafı
YUSAB-PRINTZ🇳🇬🇨🇦🇳🇿8 ay önce

He for open the mouth now, make dem talk man to man

Jaywinking profil fotoğrafı
Jaywinking8 ay önce

Temmy grill

Benzer Videolar