Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ahh omo ๐ฒ๐ณ๐๐ฝโโ๏ธ
254,539 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

Me in the backseat

You for know tie him mouth , him wah tell you something for your ear.

Omo na to follow one way make lastma enter d car

The crocs go just de pray make wetin dem take tie e mouth just comot make e bit am for ear .

Don't open mouth yet, check this wan out ๐๐๐

You guys risk everything now

Omoh nothing wey I no go see for Internet

The poor corc wants to tell him something ๐ข he should just untie the mouth and let him speak๐

Make that thing just comot, make e sing small song for the guy

Wetin be this

Na delivery man? He wan go deliver them?

You no go go do your rituals in peace ๐

No be that guy wey dey do grill be this?

Comot that rope for him mouth. I wan check something

Untie the tape, e get wetin he wan follow you talk

No be Temmy grill be this ๐

Untie him mouth Him wan whisper something for your ear โป๏ธ

แปmแป, people dey 9ja sha, cos tell me what's this? You go see wร hรกlร for ground and you go dey disturb ham. Osumi ooo

Temmyโs grills Gbogbo ikotun liasu

Make that thing fess cut from em mouth make e fit lick that em big head๐

People get mind sha

Jesus

Open the mouth na, make he reply you

He just wants to talk to you. Kindly loosen the mouth ๐๐ฅด

Everywhere good!

Temmy

When you come back from the Chinese Restaurant๐คฃ

๐ญ๐ญ

Brooo if that rope komot you are deadddd ๐ญ๐น

The crocodile ๐ just dey regret why E come life with short hand ๐ญ E for just turn person pikin to meat ๐

He for open the mouth now, make dem talk man to man

Temmy grill
รhnliche Videos
Sensitive content
Una mounstrosidad ๐ณ๐ฒ๐ฒ๐ณ๐ฒ๐ณ๐ฒ๐ณ๐ฒ๐ณ๐
Me dicen la Negra ๐ฅฐ ๐ป๐ช
64,782 Aufrufe โข vor 10 Monaten
Sensitive content
OMO this is bomb ๐ฃ Ajey this babe MUST be protected. Wow ๐ฒ๐ณ
AFRICAMUSTBEFREE!!!!!!!
49,901 Aufrufe โข vor 9 Monaten
Sensitive content
lady revealed what her neighbor usually does every nightโฆ omo, see the pounding ๐ฒ๐ณ
Club Boy๐ฅค
495,176 Aufrufe โข vor 5 Monaten
Sensitive content
Phyna is saying Sheggz beat up Bella just because she allowed Phyna to sleep over at her house. Her own house o. Omo ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ
Ayeesha
269,893 Aufrufe โข vor 2 Monaten
