Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Ahh omo 😲😳🙆🏽‍♀️

254,539 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Ferdinand grace
Ferdinand grace9 месяцев назад

Me in the backseat

Фото профиля Don in Lagos🫧🫪🫩🫯
Don in Lagos🫧🫪🫩🫯9 месяцев назад

You for know tie him mouth , him wah tell you something for your ear.

Фото профиля Vontab
Vontab9 месяцев назад

Omo na to follow one way make lastma enter d car

Фото профиля pender kess
pender kess9 месяцев назад

The crocs go just de pray make wetin dem take tie e mouth just comot make e bit am for ear .

Фото профиля Frienz Oluwametomi
Frienz Oluwametomi9 месяцев назад

Don't open mouth yet, check this wan out 😂😂😂

Фото профиля Muiz
Muiz9 месяцев назад

You guys risk everything now

Фото профиля fash......
fash......9 месяцев назад

Omoh nothing wey I no go see for Internet

Фото профиля Courage of Lagos 🫆💙❤️
Courage of Lagos 🫆💙❤️9 месяцев назад

The poor corc wants to tell him something 😢 he should just untie the mouth and let him speak😂

Фото профиля funmilebaje
funmilebaje9 месяцев назад

Make that thing just comot, make e sing small song for the guy

Фото профиля BIG AYO🔰
BIG AYO🔰9 месяцев назад

Wetin be this

Фото профиля Arinola💜
Arinola💜9 месяцев назад

Na delivery man? He wan go deliver them?

Фото профиля Kiing Etel
Kiing Etel9 месяцев назад

You no go go do your rituals in peace 😂

Фото профиля 7🔋
7🔋9 месяцев назад

No be that guy wey dey do grill be this?

Фото профиля AceMedia ❄️🇨🇦🇳🇬
AceMedia ❄️🇨🇦🇳🇬9 месяцев назад

Comot that rope for him mouth. I wan check something

Фото профиля Yusuf Shittu
Yusuf Shittu9 месяцев назад

Untie the tape, e get wetin he wan follow you talk

Фото профиля Yiwola✨
Yiwola✨9 месяцев назад

No be Temmy grill be this 😂

Фото профиля 𝕀𝕫𝕫𝕪🥶
𝕀𝕫𝕫𝕪🥶9 месяцев назад

Untie him mouth Him wan whisper something for your ear ☻️

Фото профиля Horppy Horppy
Horppy Horppy9 месяцев назад

Ọmọ, people dey 9ja sha, cos tell me what's this? You go see wàhálà for ground and you go dey disturb ham. Osumi ooo

Фото профиля Aboutyourlife
Aboutyourlife9 месяцев назад

Temmy’s grills Gbogbo ikotun liasu

Фото профиля 212 ✌🏾🐳
212 ✌🏾🐳9 месяцев назад

Make that thing fess cut from em mouth make e fit lick that em big head😂

Фото профиля Gerard majella chidiebere 🇳🇬🇺🇸
Gerard majella chidiebere 🇳🇬🇺🇸9 месяцев назад

People get mind sha

Фото профиля Rxchy
Rxchy9 месяцев назад

Jesus

Фото профиля Lord Xavier 🐅
Lord Xavier 🐅9 месяцев назад

Open the mouth na, make he reply you

Фото профиля Big_Red
Big_Red9 месяцев назад

He just wants to talk to you. Kindly loosen the mouth 😏🥴

Фото профиля Vibez
Vibez9 месяцев назад

Everywhere good!

Фото профиля Not your guy
Not your guy9 месяцев назад

Temmy

Фото профиля Poolside
Poolside9 месяцев назад

When you come back from the Chinese Restaurant🤣

Фото профиля 𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾
𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾9 месяцев назад

😭😭

Фото профиля BOB
BOB9 месяцев назад

Brooo if that rope komot you are deadddd 😭😹

Фото профиля Cele - One Dollar Group
Cele - One Dollar Group9 месяцев назад

The crocodile 🐊 just dey regret why E come life with short hand 😭 E for just turn person pikin to meat 😂

Фото профиля YUSAB-PRINTZ🇳🇬🇨🇦🇳🇿
YUSAB-PRINTZ🇳🇬🇨🇦🇳🇿9 месяцев назад

He for open the mouth now, make dem talk man to man

Фото профиля Jaywinking
Jaywinking9 месяцев назад

Temmy grill

Похожие видео