Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ahhh #5ive na madness 😭😭🔥
10 Yorum

Big Wizard 🪄1 yıl önce
Ola you don dey ugly more, wetin you dey do?

Ola⚡️1 yıl önce
Bro see wetin Tinubu dey do us now 💔

Saint Usen💰1 yıl önce
You’re already a mad person that escaped from psychiatric hospital

Ola⚡️1 yıl önce
No be lie ooo 😭😭😭

EMA1 yıl önce
See your neck, drop Aza make I help your life

HYBEE 🇧🇪1 yıl önce
5️⃣ive Album 💿 just dey make Ola happy anyhow 😂🤩

Ola⚡️1 yıl önce
Brooooo una no go understand

xcellence_agb1 yıl önce
See as Seun fine pass u … Fc no dey Stan ugly people sha

Dee1 yıl önce
Active for tomorrow ❤️

Ola⚡️1 yıl önce
🔥🔥🔥
