Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ahhhhhhhhhhh Dj tunez💔💔💔
2,355,947 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Everyone saying it’s a l!e This is the video of burna and dj tunez exchanging blöws

Ogbafia don dey for ground ohhh Burna boy thank you ohhjl

@LAD1100 pesin talk say the beating constant lmao 😭

You no lie

Cartaefe go cashout this week content na water

@OpahRano Cater Efe na werey 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

dem don give you content for 1 week

@MeScottvee Oya take the award na you useless pass 😭😭😂😭😭😭😭😭😭😂😂

@realsundelyno Ogbafia don die

@Tyzecon Ogbafia Dey for ground 😂

@_BarnyO You be Judas 😂

Burna Boy was seen leaving the club after allegedly beating up DJ Tunez.

Guy abeg na😂

Ogbafia dey ground already

@akowekowura_ Odogwu leaving the ring after the KO 😂😂😂

“Burna Boy beating DJ Tunez?? Omo Afrobeats is now combat sports… next album na ‘Love, Damini & Uppercuts’ 😭🥊”

DJ Tunez at Obis House last night, before the incident 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣💔💔💔💔

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 WAIT FOR IT!!!

@firstmiracle_ Davido mood now

🤣🤣🤣

@akowekowura_ Nobody, DJ Tunes after last line beating 😂😂

na woman go later wash that white polo💔

I surrender my ogbafia to burna boy DJ tunez 😂😂

@ibalacrazzy See finishing touches burna boy de give DJ tunez 😭😭

@u6achukwu Na the white shirt wey you dey stain concern me😭

@auntylamide Bro!!!! He don create content now now😭😭😭

Person say na Tunez throw first blow.

Man turned meme within some minutes! 😭😭😭

Dem beat the werey him never still wake up 😂😂

@FreshBT_ God punish you! Odeeee

Lmaoo my belle o 🤣

@sironyeka Ogbafia Dey for ground, Dj Tunez Dey for Ground😂

@MasterPacific c!out chaser

@SENORTHEGOAT Your washing machine go dey cry everyday 😭😭🙂↔️😂😂😂

@rusev158 🤣🤣
Benzer Videolar
Sensitive content
God over everything is laying cur s£s on everyone that has a hand in DJ Tunez ass@ult 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
135,005 görüntüleme • 6 ay önce
