正在加载视频...
视频加载失败
Ai Videos be like sometimes 🤣
413,035 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
35 条评论

Especially those Facebook AI videos , I don't warn my wife make she no use my data download those nonsense again

Buyer don turn seller... accurate like mad

😂😂😂 The garri seller has the best AI accent

You fit do 30gb for my mama in the morning mk e remain 5gb in the evening This woman go use everything watch ai for TikTok Her timeline,na ai full am 🤣

I no go give am that money 😂

Okay make we dey go 😭😂

I don tell my girlfriend never to download ai videos with my data again for this life

You don kee me😂

The way i take hate these AI videos ehn but i no really know wetin dey sweet people to dey watch ai videos, for i think those are the people who are gullible ASF and can easily be manipulated by what they see.

Na those cheap Ai videos 😂

I swear you mumu 😂😂

With this fuvked up prompts they still sell courses 😭😂😂

Na this place Dey kill me you where won come separate don follow say he no one give me my money 😂

Asin I know understand how human being go dey watch Ai😂

lol 😂

Na Google Flow 😭😭😭

The garri seller. She has the AI accent 😂

Ndu baby abeg leave me 😆 🤣 😂

Off me ooo😭😂

😂

Accurate asf😂😂😂

Where is the lie, this thing na pure 😂😂😂

Take ikwere garri 😂

🤣🤣🤣🤣 person go enter your house talk finish wan come de go instead to use door them go de climb stair case

🤣🤣🤣 I hate them ai videos man!

NDC! Service!!

😭😭😭

Wetin be this?😅😅😅

Naa 😂 😂 I need to watch one of the AI videos to confirm this 🤣🤣🤣🤣

Garri buyer and seller switch places ASAP! Typical AI 'wonderment'

They need to bad the misuse of Ai 😂😂

Howwww. From where to where… 😭😭😂🤲

😂😂😂😂

Tf 😅 You don study the kyn AI to the core.

The girl on pink is the best actor she acted it so well
相关视频
Sensitive content
Sometimes it be like that
Andy
74,767 次观看 • 3 年前

