Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Airport emergency proof for second billing ✅
429,626 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Guy you be Godsent , I don dey wonder watin I wan do next as I don chop this come over money

💯💯

Cl no fit chop am If something like this happen he go surely dey headline

Make Una dey there Dey ask for headline lol, Abi when this one been happen shey you see the headline yourself ?? lol Who wan use proof don use am and mama don chest am . Dey play 😂

💯💯

ITunes card to buy oxygen

Things like this will make the news

So news no go show am Abi? Ona think say Ona wise 🤣😂😂

De play oo, like say the cl no go ask the name of the airport and if wan smart give ham name na that time e go look ham up to check the airport’s recent activities.. this proof fit spoil work o

This proof no go work for uk whitehead

My cl go first check google con still call the airline if nah true 😂😂

For AI clip 🤣 you’re so dumb …. Just expect a block after you send 👍

You think say na bingo time we Dey? 😂

Sad to see hope they are all doing fine

Fizzy if you never enter game before no try am cos na so so blocking you go Dey chop which kind mumu proof be this wey headline no go carry if cl ask where you get your own accident na agege you wan tell am ?😹

Which kind expired video be this , u no get conscience?😂🙂

Hey @grok where does this happen?

Yahooo boy una too Dey do oo😂

Na once he go block you😹😹

Na real mugu go chop this fmt.

Apple card to buy air I can't breathe well

You fit get luck make plane crash same day you wan use am

“ wow, I have seen this video somewhere “ Ur eyes go first blur 😭😂😂😂

Abeg how I go fit save the video?

No try am for your paying maye ooo🧏🏾♂️ This thing Dey easy to verified by maye themselves

Olodo yahoo boy 😭😂💀

Una dey drop videos, make una tell us where una dey see cl

Them still wait carry bags😂

but honey I didn’t see this on the news, why and where did it happened? waiting for you guys replies 😅

I'm sorry about that. Hope you guys are safe 🙏. Praying for you

Want spoil my work with your fade videoeh chukwudi😂

Cl go first imagine how you take get the video abi you dey do videos for plane crash

i need active heads with current address for fund spending

Please send

I will be the first and the first to get out before anybody. People are not taking their lives seriously cause why are you the last to get out smh

Did someone just ask "you okay "? 🤦♂️



