正在加载视频...

视频加载失败

Akpi don drop another song with London jay😂😂🔥

52,617 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

30 条评论

Seven Eleven Records 的头像
Seven Eleven Records1 年前

Discover fresh lo-fi, chill songs, and beats from rising artists 🔥🎧 - updated weekly to keep you in the flow. 🎵 Listen now and vibe with us! #Spotifyplaylist ⬇️

𝐀𝐂𝐄 🍀✨ 的头像
𝐀𝐂𝐄 🍀✨1 年前

thank God say Akpi no take music serious, Wizkid for no dey see food chop

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

😂

AJI 🪐 的头像
AJI 🪐1 年前

This guyyy too bad😂😂🔥🔥

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

He sabi😂🔥

Freshi Tinx 的头像
Freshi Tinx1 年前

Akpi 🤣 E try wella. Another banger

Big Baby🌚❤️ 的头像
Big Baby🌚❤️1 年前

Okrr😂🔥

Nice- P 的头像
Nice- P1 年前

@abazwhyllzz Abeg dey Quote/repost my tweet.. make them dey see am Abeg 🙏🙏

PAROGBOWO 的头像
PAROGBOWO1 年前

Him don improve

𝔼𝕃 🇰 🇱 🇦 🇸 🇮 🇨 🇴 𝕏 ⚕️ 的头像
𝔼𝕃 🇰 🇱 🇦 🇸 🇮 🇨 🇴 𝕏 ⚕️1 年前

Laugh wan burst my belle oooh 😂😂😂😂😁😁😁🤭🤭🤭

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

😂

AbidoShaker 的头像
AbidoShaker1 年前

Wahala 😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

😂

Amber 🦋🌹 的头像
Amber 🦋🌹1 年前

Akpi pleaseeeeee 😂😭😭😭😭

Freshi Tinx 的头像
Freshi Tinx1 年前

Where una see this song ..

GYPSY JOE 的头像
GYPSY JOE1 年前

Akpi try small for this one, make we no lie 😅

Funmilayo 的头像
Funmilayo1 年前

This song should get him Grammy award

Scoot Sane 的头像
Scoot Sane1 年前

Banger 🔥🔥

PEACE OKORO 的头像
PEACE OKORO1 年前

No b low budget burna boy b that?

NonsoBass 的头像
NonsoBass1 年前

I'm too graced to be Greased😭

PabloNG 的头像
PabloNG1 年前

God 💔😭, I go dey use headphones play dis video 😢, dat London Jay part almost deaf me🗣️

Moyoso7e 的头像
Moyoso7e1 年前

Akpi too clear abeg 😂

chababy💙 的头像
chababy💙1 年前

Oppression song don land

Aibinuomo 的头像
Aibinuomo1 年前

Slowly replacing zlatan

emeritus 的头像
emeritus1 年前

Police no deh give food oo - akpi 😂

Cent David🇧🇪 的头像
Cent David🇧🇪1 年前

😂😂😂

HopeTheMentor🕵️ 的头像
HopeTheMentor🕵️1 年前

Mad

🅿️ 的头像
🅿️1 年前

Akpi werey 😂

Jarad’wrld🇺🇸🇧🇪🌎🔥 的头像
Jarad’wrld🇺🇸🇧🇪🌎🔥1 年前

Akpi just Dey waste London jay talent 😂

Ectoo 的头像
Ectoo1 年前

Akpi na bipolar I swear

相关视频