正在加载视频...
视频加载失败
Akpi go later put Speed Darlington for problem 😂
96,397 次观看 • 5 天前 •via X (Twitter)
24 条评论

AURA SALAD4 天前
You get mind ooo,that day eee Timberland foot match go full your body 🥾🥾🥾🥾...😂

𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾4 天前
🤣🤣🤣🤣🤣

Somto🔥5 天前
Ok 😏

Stubborn😠5 天前
Dem go match those him front teeth commot

Obisense ✨5 天前
😂😂😂😂😂

Rizz5 天前
aswear bro. him go later put dat young man for problem

Miss Quoter4 天前
😂😂😭💔 Akpi U wan die 😂💔

Mr. Tribe🏝️4 天前
😂😂😂

KHOZII☘️5 天前
@Khanstilldayy Wahala 😂

Olaedo4 天前
@Cleverlydey4u Fight Burna boy kee

Bayo Otedola4 天前
😂😂

CIVILIAN4 天前
@Cleverlydey4u @burnaboy

UNCLE ENZO 🇳🇬4 天前
Hahaha 😀😀😀😀😀

Shinistar4 天前
Akpi get mouth no strength

HONITEL👑4 天前
No be same person?😂😂

Trippy💸4 天前
@sammie_boi02 😂😂

Paanuchi4 天前
@Cele__Audu Elenu, you wey Dey throw punches like aunty

Abby baby 🦋4 天前
😂😂 donate money keh, Oya now

ChAps4 天前
Make Burna no use vex come watch you n carterefe oo

AJ4 天前
lol na you dem go match down next

ECHELE 1 👳🏾♂️🇳🇬4 天前
🤣🤣

Mike ♚ 🌎4 天前
They should leave him alone and stop asking him this question

𝖊𝖗𝖊𝖍. archives4 天前
“I go I go I go..”

logan4 天前
😂😂
