Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Akwaman is so funny menn!!! E just Dey vex anyhow 😂
38 Yorum

I go fes slap those two boys And even if it takes me days , months or years, I must slap the girl

i go slap all d guys wey dey dere😂

Haba 😂😂

Walai him vex Dey valid for here. Na cheating be this now 😂😂

😂😂 Ahswear

My chest hurts 😂😂 That’s not possible the game is not ending anytime soon 💔😂

heads go roll if i no slap my own back😂😂

If na me i will not agreeing oh!!

The guy nah fool

😂😂 iswr

Everybody for chop slap, camera man join.

What happened to equality and fairness lmaooo

Akwaman vex level no be here 😂 E just dey lose am for nothing. Pure comedy.

@patageeee After all the slap he chop?? 🤣🤣

Me sef no go gree😭😭 I gats slap my own

Everywhere go first blurred with the bro 😪

Just find nearest cheek land the slap.

But which kind game be this😭😭

😂😂

😂😂

😂😂😂

War go happen

Best in vexing... Him and Rukki

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Guyyyy🤣🤣🤣

The two boys go first chop moro, before I go back to her.

😂😂😂😂😂😂😂

I no go gree 😂

Na man dey betray man coz of woman 😂

For where, impossible.

🙃

It really be your own guys fr 😂😭😭😭

This guy 🤣🤣

Haaaa body go surplus 😂😂😂😂😂

It just a game 🤣🤣🤣

@colesobr 🤣🤣

Baba don dey arrange the face well for the slapp 😭😭😭😂😂😂😂

Bit it's true na
Benzer Videolar
Any time wea I dey vex I go just remember this video 🤣😂😂
GNF SULTAN🥷⏳🤍
134,722 görüntüleme • 2 ay önce
