Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Alaye 🎶🎶😂🔥🔥
Комментарии: 33

You wan make president arrest you on your birthday 😂

😂😂

Omo...Alaye na jam o 🔥😫😭

😁

Pressy sef Dey tear steps 😅😭

Baba get movesss 😂

😂

belike campaign don start small small with all this tinubu ai videos observing

Them just dey give this guy materials wey e go use for 2027 election 😂😂😂 iykyk

City boy sef Dey chop am 🤣🤣🤣

Omo nah nahsammy be this oo 😲 Ewon nah watin?

Tinubu go tear ACL😂

Even our president seff dey chop am 🎶❤️

One day tinubu go tell us say all these videos are real

Omo jagaban dey tear steps 😂🔥

Tinubu dey tear steps😄😄😄😄😄

Tinubu don dance tire for this AI thing 😂💔

God please abeg oo

Time ⏰ no dey wear Patek oooo... Omo 😭 dis Bhulala sabi gbese 🕺 with him AGBADA... EscalaWizy no go KPAI person with this him ALAYA jamz 🎶🎼😭🕺🕺😂🤣🏃🚴🏻♂️

City boy indeed. Lol 🤣🤣

Jagabobo 😂

Baba dey tear steps!

Na Seyi T go attack FC soon 😂

😂😂😂

Gbedu 😂🔥🔥🔥

Omo see presido dey tear step lol 😆

@Abel_kadafi EVEN PRESIDO DEY FEEL AM 😩😩

Who day make all these video's self??

Watin be this again

@sendvidbot

our presido 😂😂😂

Until Seyi set ring right for una wey dey use him papa

Commot the water mark abeg 😂😂😭
