Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ALBINO REPUBLIC 🤯
32 Kommentare

Werey say first na nuclear weapon 😂

This guy don frustrate therapist 😂🤣😂.. I don laugh tire inside BRT 😂🤣😂

Albino dey look you with adjacent eyes

I can see you clearly keh 😩😂😂😂

How albino want take see us rule for afternoon

You can not see well, who will now lead

A town of albinos will be a gold mine for ritualist.

Watin be dis 😂😂😂😂

See therapist bata yahoo 😁

😂😂😂😂😂😂

Wahala 🤣

Ds guy na d mumu-est 😂 😂 , if mumu-est dey English ooo 😂

As hw

He sees in the quarterly 😂😂

Ol boy, abeg i need that your shoe bross. Where you get am?

Talk na

which kind shoe be this @crazeclown

😂 wetin albino drink before he come interview? @union_build $ENERGY drink?

First of all, is to have nuclear weapon 😤😂😂😂

😂😂😂

E get even plan , no gree for am oo

That “ha” you did was real af🤣

Yes We want our own country 👀😂

That nuclear weapon off me. Person we him eye noclear dey find nuclear

😂😂😂😂

😭😭😭

See 2 werey😂

Bombastic side eye 😂🤣

🤣🤣🤣

Baba get so many plans 😀😀

Ahh🤣

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
