Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Alfa won’t like this.
226,983 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

I don't think I was the only one waiting for his signature cu*rse sha 😂 QR7, very rude and arrogant but I too like him 😂😂

See as stray bullet go hit Kiekie for her house 🤣🤣

Wondering what happens when AI is used? Here’s the answer 🙂

Alfa to quari Find him for me 1million 😂

Na the Sa’raa part they pain Quadri 😂 I can relate to this. Those seniors for ile kewu that time be feeling like God when is time to eat or share sa’ra 😂😂😂

Bae U still collect stray bullet for Quadri hand 😂😂😂

Quadri Omo lile 😂

Na Quadri Taooma suppose send give that legendary rapper wey dey push 50. He'll do the work diligently.

Wetin Quadri Dey do with POS?😭😭😂😂

Hope someone will break Kadri's teeth one day. Na everybody e go dey abuse 😂😂

Na everybody QR7 always think say he fit beat
Похожие видео
Most materialistic women won’t like this dynamic.
Typical African
425,253 просмотров • 9 месяцев назад
