Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
All Catalogs should save this video for future mockery. Keep voting for CarterEfe! This is the time to prove our strength! 💪
30,410 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)
36 Kommentare

Wwwssssss

Waiting Dey sub 🤣💀

It means You are doing well 😅

Carter deserves all the love the guy spent money to make us laugh every of his streams comes with budgeting etc

God go bless u 💯

Na foolish boy

Big one.

No go vote they there dey mumu yourself.

you just dey cry since yesterday...how many una even be for that unrecognised fanbase set..u can't just focus on Carter without mentioning peller

E go be like film for him eye when we win

Imagine, later now dem go say na peller dey do competition No worry y'all go soon cry 🤣🤣🤣

Baba I no like peller buh him no do anything wrong ski him just dey tell him people and him no lie una dey crop him face commot and e no make people go still vote for who them want so e no mean and peller get mad fans na y him believe in his self so no need to hate just vote

Oga go vote nothing go happen Peller will win it by voting

E think say na only voting

We will keep bombarding them with votes, shey na vote? We're are bombarding.. Use the link below to vote:

This boy na clown leave am 😂😂

I will never support it, I will never clap for it. I’d rather walk away than see you get what you don’t deserve Catalog

Na you go still cry that day 😂😂😂

Owned already

He get mind Dey even do press up join 😂😂 no worry cry go too plenty

Body go tell am

@Chidiclipora I will leave this here, it’s not just our votes that count, but it will also be left down to judges

Bro for you to insult Wizkid bro peller done carry the nomination.😡

W voting in the fucking chart

Just Dey wait make peller post on his TikTok page. Make he win just sure.

Oya na. Na here we dey

Peller all the way

If it's about vote, carter doesn't come close to peller

Carter deserve am pass pello

This is unfair

Get ready to mock your useless generation old fool that wants to mock a wealthy 21yrs old guy. shame on the useless parents that brith to u. Mumu, the world has recognized peller oh. Animal 🦒 useless Carter dogs 🐕

If na by vote peller go win

We go too cook am 😂

If he loose make una do that if you like gym edit

We will be there

Already saved!
