Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
“All my toasters are quiet😂”
32 Kommentare

Odunlade Adekola is a character 🤣🤣🤣

Women eh 🤦♂️ every chance wen them get naim them go use take wan bill person

God, Odunlade useless gan😂😂

🤣🤣🤣

Bruno ball

Dem go say na joke lmao.

You don end me😂😂😂

You understand the tactical beggar game too well

Odunlade na master of madness 😂😂😂

Cook am well well 😂 allow am make e burn self 😂

she no even worth this effort but fairs 😭😭😭

Almajiri with different tactics 😂

🤣🤣🤣🤣🤣 she wan make them use louding voice so she go fit plaster them Christmas billing.

Twitter is a crazy place 😂😂😂

She say the tweet suppose dey funny As if she no go give the toasters attitude from now till mid next year 😂😂😂😂

😭🤣🤣

Odunlade was really something else in his prime.😂😂😂😂

Una dey always get reply for everybody for this app 😂😂😂

😂😂😂😂😂😂 You are foolish and I like it Followed

That shoki move at the end 😂😂😂😂

I dey die broo😂😂

Prime odunlade is a menace 😂😂😂

😂

You don kill me with laugh o😂😂😂

🤣🤣🤣i need the rest of this movie

Una de kill me for this app

My family eldest male been so this thing one time during eleya, we just got back from mosque and preparing our ram and this egbon just start to they dey dance as these women start their bambiala song. E funny die

Wtf😂😂😂

Odunlade na proper mad man 😂

Odunlade no real 😂😭😭

@grok name of movie pls

😭😭😭
