Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
All OS go and get your PVC oo😂😂🤣
85,529 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Baba Ibeji na real content and vibe at the same time, na my hood guy ooo 😂😂

Shoprite ashawo don cast go eputu

@Khanstilldayy No amount of of good governance can stop OS, even US get am OS

No be my babe I the see so??? Abeg What's the actual time this video was sh0t? Make I know abeg, make I quick call my babe video call if she go pick make I know her exact location coz that girl too l!e

Why this guy wan resemble gay for my eye ?

Bandits go order you Dem go knack u And you go pay ransom 😭😭

Werey say that time way I dey ball na there I dey carry 😂😂

Yes because the government dey affect them too

Abazz know the settings na . Remember the one we carry the other time abazz way carry her Pvc along 😂

If dem leave the work how we wan take dey cure konji

All OS go vote Tinubu cos dem don dey charge minimum wage per night unlike the previous yeye amount wey una dey give them

The message was passed regardless whatever work you choose to do, don’t forget to have your PVC we’re changing this country for good come 2027!!

Lol 🤣🤣🤣

Make dem no work again

Here to grow. Follow me for an instant follow-back 🙏

Country Dey spoil Konji still Dey hold you😂

PVC? ❌ POS? ✅

Wetin be this? 😂

Swear sey you never patronize them before 🫵🫵

This guy😂😂😂

Baba

Baba Ibeji na you want feed them 😅😳

Wetin concern O's with PVC? Them no send anything about voting.... Them fit deh on duty on the day of election self....

this content is whack abeg

This baba beji ennh 😂😂😂💔

But Dem no wan hear

Watin dem wan use PVC do?

Nbl 😂

Why dem they run
Benzer Videolar
Chale the content creation we all for start oo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣
NEBASARK🇬🇭
38,020 görüntüleme • 8 ay önce
