Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
ALL ROUND NETWORK!!
164,856 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Na why I like you 😩❤️you dey always listen to ur fans advice ❤️

As Seyi dey drop him previous sound dey move to another one Muyeez dey pick the sound up Lmao

You don collect food from Zino mouth him no fit meet up 🔥📢🦀

Superstar ✨

My own be say make professor day that album

Muyeez 🔥🔥🔥🔥🔥

@affow01 Muyeez ti pa mi joor😭🔥

Bro no let anybody whine you, you good pass zinoleesky

Muyeezzzzz No worry we fw you dawg See sound

Muyeez baby, all round network nhi 🫴😁💯♥️

The boy na beast

Omg 😱 I can't wait to hear what u hide muyeez baby 😌❤️

Seyi I saw what you did there 👏🔥 we're eating good #swaguu #Allhailmuyeez

Odepada.

There ooo!!!!!❤️🥶

You too sabi this music thing.

E be like say you don ready

If dem say over sabi dey worry person na you and Seyivibez cus oversabi wan kill both of you Album yen da Jor😂❤️🔥🔥

We Dey for you joor❤️🔥

I’m loving the instrumental 😁🥰

@SAmdallah Drop drop drop my love 😍 😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Omo even deaf person go choose this muyeez song over that useless Gino Dantata 😂

Muyeeeeeeeez❤️🔥🔥🔥👊

Muyeez ogo Naa now u don take loseyi patterns 🕷💯 NSNV to the world 🌎 ✨️

Water no get enemy

For God so loved Muyeez and made him have good intentions by following one of the best!!! The best of all time!!! 😭💜

All hail Muyeez joor 🔥🔥🔥

ALL ROUND NETWORK!

Track list Ogo?

Forget play play matter if Muyeez catch Gino e go beat am wetin no good 😂 😂

You bad pass thier fav
Benzer Videolar
Sensitive content
Day Day and Oowee go another round on The Nyx Network Real West Coast Baddies 🔥 😳
Baddies + More!
68,011 görüntüleme • 3 ay önce



