Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
All these engineering students sef
162,485 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Senior man calm down na I’m sorry

Make them hold this Weyre 😂 She no Dey fight for her oga oh Na sell she won go sell her oga Gen

This one took it personal

So the one that carried the generator, what does she want to do with it?

Are we talking about the same engineering I know?

I understand the use of all they're carrying except the one pushing generator, why's she carrying the generator?

Later then go dey complain say then no see customers 😂😂

That girl wey break bottle close eye, nth una wan tell me, na her character for real life be that, very accurate 😂💔

Someone should tell me waiting she needs the generator for?

Why always engineering students 😕 🤔

Na men in skirt we Dey call them. See as most of them ugly and tough 😁

What's engineering about these ones??? Abeg leave Amaka apprentices alone o.

All of them na cult!st for their former life 😂😂

Make una stop dey rob engineering students for potorpotor

The one with generator, don exploit the situation. She wan tinubu the generator.

who goes that nigga

Hahahah not really this should be something else

The girl want use Gen start the war.. 😭😭😂😂

Until u reach there before u know say dem carry gun 🤧 😂..

Shuur Wetin dey happen for here

Wetin Generator Dey do for the matter 😂😂😂 u wan stone person generator 😂

Which engineering student oo

That last girl wan go sell the gen?😂

What if they break your generator in this economy

Engineering no easy o😂

This is content 😂

Na lie 😂

The werey wey carry generator, make Oga dey observe am ooo🤣🤣 she fit archive Oga gen ooo.

Hahahaha. What kind of engineering is this pls

Abi bandits

Omo

What are they doing 😂😂😂

@prodigal_plaboi Wahala no come too much like this

hope say na that same girl go return the gen back

All this low key olosho
