Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

All these engineering students sef

162,485 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Anony
Anonyvor 1 Monat

Senior man calm down na I’m sorry

Profilbild von OTH 👑 🇳🇬
OTH 👑 🇳🇬vor 1 Monat

Make them hold this Weyre 😂 She no Dey fight for her oga oh Na sell she won go sell her oga Gen

Profilbild von Roam Gosip
Roam Gosipvor 1 Monat

This one took it personal

Profilbild von BoscoViper
BoscoVipervor 1 Monat

So the one that carried the generator, what does she want to do with it?

Profilbild von Papi
Papivor 1 Monat

Are we talking about the same engineering I know?

Profilbild von SOFTLIFE01
SOFTLIFE01vor 1 Monat

I understand the use of all they're carrying except the one pushing generator, why's she carrying the generator?

Profilbild von Sobola
Sobolavor 1 Monat

Later then go dey complain say then no see customers 😂😂

Profilbild von Declan Basmati Rice
Declan Basmati Ricevor 1 Monat

That girl wey break bottle close eye, nth una wan tell me, na her character for real life be that, very accurate 😂💔

Profilbild von Olayemi 𝕏
Olayemi 𝕏vor 1 Monat

Someone should tell me waiting she needs the generator for?

Profilbild von Zatas
Zatasvor 1 Monat

Why always engineering students 😕 🤔

Profilbild von LIAR 💋
LIAR 💋vor 1 Monat

Na men in skirt we Dey call them. See as most of them ugly and tough 😁

Profilbild von MAYOR OF OGOJA
MAYOR OF OGOJAvor 1 Monat

What's engineering about these ones??? Abeg leave Amaka apprentices alone o.

Profilbild von GistRadar
GistRadarvor 1 Monat

All of them na cult!st for their former life 😂😂

Profilbild von millions
millionsvor 1 Monat

Make una stop dey rob engineering students for potorpotor

Profilbild von sovereignty.
sovereignty.vor 1 Monat

The one with generator, don exploit the situation. She wan tinubu the generator.

Profilbild von BIG BEN
BIG BENvor 1 Monat

who goes that nigga

Profilbild von neshsheila
neshsheilavor 1 Monat

Hahahah not really this should be something else

Profilbild von Mular
Mularvor 1 Monat

The girl want use Gen start the war.. 😭😭😂😂

Profilbild von AY-LAW BLACK 🖤
AY-LAW BLACK 🖤vor 1 Monat

Until u reach there before u know say dem carry gun 🤧 😂..

Profilbild von JustNaijaGuy
JustNaijaGuyvor 1 Monat

Shuur Wetin dey happen for here

Profilbild von NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽vor 1 Monat

Wetin Generator Dey do for the matter 😂😂😂 u wan stone person generator 😂

Profilbild von Oscarreigns
Oscarreignsvor 1 Monat

Which engineering student oo

Profilbild von HUSTLER🏆
HUSTLER🏆vor 1 Monat

That last girl wan go sell the gen?😂

Profilbild von Roam Gosip
Roam Gosipvor 1 Monat

What if they break your generator in this economy

Profilbild von One Girl
One Girlvor 1 Monat

Engineering no easy o😂

Profilbild von Emmanuel C. Akudolu
Emmanuel C. Akudoluvor 1 Monat

This is content 😂

Profilbild von King Sammy
King Sammyvor 1 Monat

Na lie 😂

Profilbild von CHAOS⚫️
CHAOS⚫️vor 1 Monat

The werey wey carry generator, make Oga dey observe am ooo🤣🤣 she fit archive Oga gen ooo.

Profilbild von Okorie Ogechi jane
Okorie Ogechi janevor 1 Monat

Hahahaha. What kind of engineering is this pls

Profilbild von Bomaye
Bomayevor 1 Monat

Abi bandits

Profilbild von Ernie
Ernievor 1 Monat

Omo

Profilbild von Sylvia
Sylviavor 1 Monat

What are they doing 😂😂😂

Profilbild von Bravemind | MrTalkwise
Bravemind | MrTalkwisevor 1 Monat

@prodigal_plaboi Wahala no come too much like this

Profilbild von ya_uncle
ya_unclevor 1 Monat

hope say na that same girl go return the gen back

Profilbild von PeTrus
PeTrusvor 1 Monat

All this low key olosho

Ähnliche Videos