Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

All these engineering students sef

162,485 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Anony
Anony1 месяц назад

Senior man calm down na I’m sorry

Фото профиля OTH 👑 🇳🇬
OTH 👑 🇳🇬1 месяц назад

Make them hold this Weyre 😂 She no Dey fight for her oga oh Na sell she won go sell her oga Gen

Фото профиля Roam Gosip
Roam Gosip1 месяц назад

This one took it personal

Фото профиля BoscoViper
BoscoViper1 месяц назад

So the one that carried the generator, what does she want to do with it?

Фото профиля Papi
Papi1 месяц назад

Are we talking about the same engineering I know?

Фото профиля SOFTLIFE01
SOFTLIFE011 месяц назад

I understand the use of all they're carrying except the one pushing generator, why's she carrying the generator?

Фото профиля Sobola
Sobola1 месяц назад

Later then go dey complain say then no see customers 😂😂

Фото профиля Declan Basmati Rice
Declan Basmati Rice1 месяц назад

That girl wey break bottle close eye, nth una wan tell me, na her character for real life be that, very accurate 😂💔

Фото профиля Olayemi 𝕏
Olayemi 𝕏1 месяц назад

Someone should tell me waiting she needs the generator for?

Фото профиля Zatas
Zatas1 месяц назад

Why always engineering students 😕 🤔

Фото профиля LIAR 💋
LIAR 💋1 месяц назад

Na men in skirt we Dey call them. See as most of them ugly and tough 😁

Фото профиля MAYOR OF OGOJA
MAYOR OF OGOJA1 месяц назад

What's engineering about these ones??? Abeg leave Amaka apprentices alone o.

Фото профиля GistRadar
GistRadar1 месяц назад

All of them na cult!st for their former life 😂😂

Фото профиля millions
millions1 месяц назад

Make una stop dey rob engineering students for potorpotor

Фото профиля sovereignty.
sovereignty.1 месяц назад

The one with generator, don exploit the situation. She wan tinubu the generator.

Фото профиля BIG BEN
BIG BEN1 месяц назад

who goes that nigga

Фото профиля neshsheila
neshsheila1 месяц назад

Hahahah not really this should be something else

Фото профиля Mular
Mular1 месяц назад

The girl want use Gen start the war.. 😭😭😂😂

Фото профиля AY-LAW BLACK 🖤
AY-LAW BLACK 🖤1 месяц назад

Until u reach there before u know say dem carry gun 🤧 😂..

Фото профиля JustNaijaGuy
JustNaijaGuy1 месяц назад

Shuur Wetin dey happen for here

Фото профиля NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽1 месяц назад

Wetin Generator Dey do for the matter 😂😂😂 u wan stone person generator 😂

Фото профиля Oscarreigns
Oscarreigns1 месяц назад

Which engineering student oo

Фото профиля HUSTLER🏆
HUSTLER🏆1 месяц назад

That last girl wan go sell the gen?😂

Фото профиля Roam Gosip
Roam Gosip1 месяц назад

What if they break your generator in this economy

Фото профиля One Girl
One Girl1 месяц назад

Engineering no easy o😂

Фото профиля Emmanuel C. Akudolu
Emmanuel C. Akudolu1 месяц назад

This is content 😂

Фото профиля King Sammy
King Sammy1 месяц назад

Na lie 😂

Фото профиля CHAOS⚫️
CHAOS⚫️1 месяц назад

The werey wey carry generator, make Oga dey observe am ooo🤣🤣 she fit archive Oga gen ooo.

Фото профиля Okorie Ogechi jane
Okorie Ogechi jane1 месяц назад

Hahahaha. What kind of engineering is this pls

Фото профиля Bomaye
Bomaye1 месяц назад

Abi bandits

Фото профиля Ernie
Ernie1 месяц назад

Omo

Фото профиля Sylvia
Sylvia1 месяц назад

What are they doing 😂😂😂

Фото профиля Bravemind | MrTalkwise
Bravemind | MrTalkwise1 месяц назад

@prodigal_plaboi Wahala no come too much like this

Фото профиля ya_uncle
ya_uncle1 месяц назад

hope say na that same girl go return the gen back

Фото профиля PeTrus
PeTrus1 месяц назад

All this low key olosho

Похожие видео