Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

All these engineering students sef

162,485 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Anony profil fotoğrafı
Anony1 ay önce

Senior man calm down na I’m sorry

OTH 👑 🇳🇬 profil fotoğrafı
OTH 👑 🇳🇬1 ay önce

Make them hold this Weyre 😂 She no Dey fight for her oga oh Na sell she won go sell her oga Gen

Roam Gosip profil fotoğrafı
Roam Gosip1 ay önce

This one took it personal

BoscoViper profil fotoğrafı
BoscoViper1 ay önce

So the one that carried the generator, what does she want to do with it?

Papi profil fotoğrafı
Papi1 ay önce

Are we talking about the same engineering I know?

SOFTLIFE01 profil fotoğrafı
SOFTLIFE011 ay önce

I understand the use of all they're carrying except the one pushing generator, why's she carrying the generator?

Sobola profil fotoğrafı
Sobola1 ay önce

Later then go dey complain say then no see customers 😂😂

Declan Basmati Rice profil fotoğrafı
Declan Basmati Rice1 ay önce

That girl wey break bottle close eye, nth una wan tell me, na her character for real life be that, very accurate 😂💔

Olayemi 𝕏 profil fotoğrafı
Olayemi 𝕏1 ay önce

Someone should tell me waiting she needs the generator for?

Zatas profil fotoğrafı
Zatas1 ay önce

Why always engineering students 😕 🤔

LIAR 💋 profil fotoğrafı
LIAR 💋1 ay önce

Na men in skirt we Dey call them. See as most of them ugly and tough 😁

MAYOR OF OGOJA profil fotoğrafı
MAYOR OF OGOJA1 ay önce

What's engineering about these ones??? Abeg leave Amaka apprentices alone o.

GistRadar profil fotoğrafı
GistRadar1 ay önce

All of them na cult!st for their former life 😂😂

millions profil fotoğrafı
millions1 ay önce

Make una stop dey rob engineering students for potorpotor

sovereignty. profil fotoğrafı
sovereignty.1 ay önce

The one with generator, don exploit the situation. She wan tinubu the generator.

BIG BEN profil fotoğrafı
BIG BEN1 ay önce

who goes that nigga

neshsheila profil fotoğrafı
neshsheila1 ay önce

Hahahah not really this should be something else

Mular profil fotoğrafı
Mular1 ay önce

The girl want use Gen start the war.. 😭😭😂😂

AY-LAW BLACK 🖤 profil fotoğrafı
AY-LAW BLACK 🖤1 ay önce

Until u reach there before u know say dem carry gun 🤧 😂..

JustNaijaGuy profil fotoğrafı
JustNaijaGuy1 ay önce

Shuur Wetin dey happen for here

NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽 profil fotoğrafı
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽1 ay önce

Wetin Generator Dey do for the matter 😂😂😂 u wan stone person generator 😂

Oscarreigns profil fotoğrafı
Oscarreigns1 ay önce

Which engineering student oo

HUSTLER🏆 profil fotoğrafı
HUSTLER🏆1 ay önce

That last girl wan go sell the gen?😂

Roam Gosip profil fotoğrafı
Roam Gosip1 ay önce

What if they break your generator in this economy

One Girl profil fotoğrafı
One Girl1 ay önce

Engineering no easy o😂

Emmanuel C. Akudolu profil fotoğrafı
Emmanuel C. Akudolu1 ay önce

This is content 😂

King Sammy profil fotoğrafı
King Sammy1 ay önce

Na lie 😂

CHAOS⚫️ profil fotoğrafı
CHAOS⚫️1 ay önce

The werey wey carry generator, make Oga dey observe am ooo🤣🤣 she fit archive Oga gen ooo.

Okorie Ogechi jane profil fotoğrafı
Okorie Ogechi jane1 ay önce

Hahahaha. What kind of engineering is this pls

Bomaye profil fotoğrafı
Bomaye1 ay önce

Abi bandits

Ernie profil fotoğrafı
Ernie1 ay önce

Omo

Sylvia profil fotoğrafı
Sylvia1 ay önce

What are they doing 😂😂😂

Bravemind | MrTalkwise profil fotoğrafı
Bravemind | MrTalkwise1 ay önce

@prodigal_plaboi Wahala no come too much like this

ya_uncle profil fotoğrafı
ya_uncle1 ay önce

hope say na that same girl go return the gen back

PeTrus profil fotoğrafı
PeTrus1 ay önce

All this low key olosho

Benzer Videolar