正在加载视频...

视频加载失败

All these engineering students sef

162,485 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Anony 的头像
Anony1 个月前

Senior man calm down na I’m sorry

OTH 👑 🇳🇬 的头像
OTH 👑 🇳🇬1 个月前

Make them hold this Weyre 😂 She no Dey fight for her oga oh Na sell she won go sell her oga Gen

Roam Gosip 的头像
Roam Gosip1 个月前

This one took it personal

BoscoViper 的头像
BoscoViper1 个月前

So the one that carried the generator, what does she want to do with it?

Papi 的头像
Papi1 个月前

Are we talking about the same engineering I know?

SOFTLIFE01 的头像
SOFTLIFE011 个月前

I understand the use of all they're carrying except the one pushing generator, why's she carrying the generator?

Sobola 的头像
Sobola1 个月前

Later then go dey complain say then no see customers 😂😂

Declan Basmati Rice 的头像
Declan Basmati Rice1 个月前

That girl wey break bottle close eye, nth una wan tell me, na her character for real life be that, very accurate 😂💔

Olayemi 𝕏 的头像
Olayemi 𝕏1 个月前

Someone should tell me waiting she needs the generator for?

Zatas 的头像
Zatas1 个月前

Why always engineering students 😕 🤔

LIAR 💋 的头像
LIAR 💋1 个月前

Na men in skirt we Dey call them. See as most of them ugly and tough 😁

MAYOR OF OGOJA 的头像
MAYOR OF OGOJA1 个月前

What's engineering about these ones??? Abeg leave Amaka apprentices alone o.

GistRadar 的头像
GistRadar1 个月前

All of them na cult!st for their former life 😂😂

millions 的头像
millions1 个月前

Make una stop dey rob engineering students for potorpotor

sovereignty. 的头像
sovereignty.1 个月前

The one with generator, don exploit the situation. She wan tinubu the generator.

BIG BEN 的头像
BIG BEN1 个月前

who goes that nigga

neshsheila 的头像
neshsheila1 个月前

Hahahah not really this should be something else

Mular 的头像
Mular1 个月前

The girl want use Gen start the war.. 😭😭😂😂

AY-LAW BLACK 🖤 的头像
AY-LAW BLACK 🖤1 个月前

Until u reach there before u know say dem carry gun 🤧 😂..

JustNaijaGuy 的头像
JustNaijaGuy1 个月前

Shuur Wetin dey happen for here

NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽 的头像
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽1 个月前

Wetin Generator Dey do for the matter 😂😂😂 u wan stone person generator 😂

Oscarreigns 的头像
Oscarreigns1 个月前

Which engineering student oo

HUSTLER🏆 的头像
HUSTLER🏆1 个月前

That last girl wan go sell the gen?😂

Roam Gosip 的头像
Roam Gosip1 个月前

What if they break your generator in this economy

One Girl 的头像
One Girl1 个月前

Engineering no easy o😂

Emmanuel C. Akudolu 的头像
Emmanuel C. Akudolu1 个月前

This is content 😂

King Sammy 的头像
King Sammy1 个月前

Na lie 😂

CHAOS⚫️ 的头像
CHAOS⚫️1 个月前

The werey wey carry generator, make Oga dey observe am ooo🤣🤣 she fit archive Oga gen ooo.

Okorie Ogechi jane 的头像
Okorie Ogechi jane1 个月前

Hahahaha. What kind of engineering is this pls

Bomaye 的头像
Bomaye1 个月前

Abi bandits

Ernie 的头像
Ernie1 个月前

Omo

Sylvia 的头像
Sylvia1 个月前

What are they doing 😂😂😂

Bravemind | MrTalkwise 的头像
Bravemind | MrTalkwise1 个月前

@prodigal_plaboi Wahala no come too much like this

ya_uncle 的头像
ya_uncle1 个月前

hope say na that same girl go return the gen back

PeTrus 的头像
PeTrus1 个月前

All this low key olosho

相关视频