Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

All these process for garri?? Omoh 😭

218,891 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Bunny 🐰
Bunny 🐰vor 1 Jahr

Person Wey get F for food and nutrition na him be head cook for Una. I pity the rest room 😆🤣

Profilbild von Aremu_Elemu MD🩺
Aremu_Elemu MD🩺vor 1 Jahr

They could have ended the whole thing without adding alcohol, why add alcohol to garri ???

Profilbild von LUKU
LUKUvor 1 Jahr

This garri wey u see so contains. H2O, Milk, chocolate, Tropical granola, sugar half bag in maximum , grape 10kg, ground nuts 25 liter in maximum, chocolate whine, sliced coconut, unpilled ground nuts again, corn flakes and Azuliazation “six classic of food in one food hmm, I pray if una go see work for outside so

Profilbild von JEWEL🥹❤️‍🔥
JEWEL🥹❤️‍🔥vor 1 Jahr

That sapa garri Lasisi use to cry about See am here😹😹😹😹😹

Profilbild von Elena💚||Elena sneakers and shoes
Elena💚||Elena sneakers and shoesvor 1 Jahr

This is luxury garri 40-46 36,000

Profilbild von 👑Uncle E⚡💰
👑Uncle E⚡💰vor 1 Jahr

One fuulish Eriga pikin there say make him put Ìgbo join😭😂😂

Profilbild von Designer
Designervor 1 Jahr

Something i would love to try 😁

Profilbild von DAN
DANvor 1 Jahr

Imagine say I put sand for that garri

Profilbild von 𝕄𝕚𝕜𝕖 𝔼𝕥𝕚𝕞(𝕄𝕄𝔹𝕄)📉💡
𝕄𝕚𝕜𝕖 𝔼𝕥𝕚𝕞(𝕄𝕄𝔹𝕄)📉💡vor 1 Jahr

Wonderful garri

Profilbild von JEWEL🥹❤️‍🔥
JEWEL🥹❤️‍🔥vor 1 Jahr

Make una no worry Naija go pay una better money make una see good food chop😹😹

Ähnliche Videos