Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
All these updates for people wey dey cheåt? Oya now 🙆🧎
340,674 views • 1 year ago •via X (Twitter)
35 Comments

Technologia!😂 make I run my own so if police wan search I go just shout “Oga Nothing dey Inside”

Dem go tiff your phone come wait make you shout thief thief thief

234 bookmark as how? U na dey cheåt here?? 🤔🤔👀

So if you forget to shout the 3rd thief nko?

Technologia 🤣🤣🤣

Scene where you have catarrh and you start shouting "thief thief thief" but the phone does not recognize your voice 😭

Na you go still use your hand open am for her

22 bookmarks at this point,buckle up

Nice try CIA. What this means is that the phone is constantly listening to all your conversations.

4.5k bookmarks but why ? 😂

This update no be for Yorubas o cos why You go add thief thief thief finish, them still your phone you con forget Dey shout Ole ole ole

What you’re doing is not good ooh, I almost caught this man and you saved him.

The bookmarks will be massive

Oga… thief don pass this level. Dem go remove screen sell separately before other part

Thank you for teaching everybody this scope , is either bush meat catch hunter or hunter catch bush meat 🤣

Omoh 😂. See bookmarks

You want to call a thief a thief when they steal your phone.

Android users please let's leave here.... Thank God we don't even cheat. Mtcheweew

TECHONOGIIIIGGGYYYY!

Ehhh God abeg....I guess I need tutorial about using this iPhone o🤲😅

I love this update

First time wey bookmarks Dey pass likes 😂😂

Information is power

🤣🤣🤣🤣.....thief!!! Thief!!! Thief!!!

The way this people are allowing cheating Omo 😒

Stress

Na for only iPhone alone

Don't waste your time Android Users 😜

All this long stress, for cheating, una dey try!

Can it do juju for me?

Ooh God 😲🤣🤣 of Heaven 🤧 I hope say una Sha no go wan destroy many homes with this kind of update 🤲😂

After 2.5G with backy how my voice is wan be

@drelite19

All this just to avoid Wetin Abeg any girl Wey wan see how David take kee Goliath my fone is always unlocked

But my woman Sabi my password na
Related Videos
Sensitive content
Wait oo, even the wife wey dey complain about the husband dey kpuff too?? 🙆🙆
CHUKS 🍥
587,188 views • 3 months ago
