Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
All this Facebook content creators self😭🤦🏽♂️
128,078 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 40

Bro abeg abeg,if them stop wetin my mama wan Dey view😭

No be lie, na old people dey enjoy their content pass

Na that man wey put on Red na be the biggest idiot I don see for this content creating thing

Na that guy start this pattern of content.. very annoying content

I dey vex eh

Stupid people just dey waste our data in the name of content

Their content dey vex me ee

Omo I swear very rubbish

Omo those people contents dey vex me eeh

Dem wan turn me to portable

Omo😭😂

Baba content na content abeg allow their followers enjoy, leave them 😂😂

This guy must be an illiterate because na him de shot all this nonsense content

This man don finish us 😂

Naa ur ibo people Dey do all this rubbish content

Even you way bring this thing come my timeline I suppose block you

So the woman way carry the tomato the thing no dey havy her

Omo na that part mad me bro😭

It’s superrrrr annoying

This one Nh for low IQ people

Aswear… na them get the content

And she carry the bucket since without realising the bucket is full Nah the people wey dey laugh for comment section dey vex me pass

Always reducing IQ

People wey still de concentrate on Facebook they be the dumbest

E no go better for Una 😡😡

😂😂😂😂😂

Bro how far u fit reduce ur voice make I hear wetin dem dey talk 😊😊

No mind them Useless people

See how he’s dressed,you’ll think he ain’t stable

Facebook people are not complaining. That’s how they love it there. Do not bring it here!

All round red

That man wey wear called Ebuka stupid ghan

It's just to make you laugh or relieve ur brain, if you're looking for what will increase ur IQ goan read encyclopedias.

Especially for kids; the thing dey reduce iQ.. no lies! 😂😂😅 E suppose be for elderly people wey dey nursing homes or something…. make dem just dey catch cruise with the little time they have left

That rubbish is still a content

😭😹😹😹

That guy creates useless and senseless content and I don’t watch his rubbish. From his content I feel like Nigerians in Nigeria has no sense that’s why he creates such a mess and still makes money. Poor thinker creates poor content.

Person wey fit enter Facebook in peace 😂

lol

Ebuka wey be say na crying content he dey do bfr . His head just big like catfish nothing dey there
