Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
ALLOW ALLLOW ALLOWANCE GET IN JOOOOO
40,009 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Get in to where?

We never see anything here

Everywhere blur for 042 corpers

Allawee got nothing on me, no shaking 😉

For 77k... Abeg how much you use buy that motor 😅😅

77k on mutual bond.

Omo e no funny again What's going on Abi na until clarion call call person to glory 🥲🥲

E still blur for here 😔

E don dey drop o

E de sup

Hallelujah

lol 😂

Abuja corpers? 😖😂

Get in ke?😂

Certainly felt like this ngl

Wetin con dey xup we never see am here oo😂

Abeg A2 go collect this month biko

No loud am jare 😂😂😂

I never see my own oo

I no understand. Get in where

I don give fed govt wrong aza

Oga we never see anything

E fit be say na fuel e buy oh

E don enter ?

Lagos corpers ?

@xdownloaderbot help me download the video

Which joooo😩💔💔 Money wey deh finish before e drop 😭

E de sup here 👇👇

I never see it oooo

Blur Blur Blurship for here oooo
Benzer Videolar
Sensitive content
Allow your self to get caught in the moment
Greek Goddess Chryseida
134,897 görüntüleme • 14 gün önce
Sensitive content
Dating levy? 🤔 Do you think your girlfriend should get a monthly allowance? 👀🙄 #DateRush
#TV3GH
58,807 görüntüleme • 1 yıl önce


