Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Almajiri don show dodoyo new pattern 😅🤣
19,784 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

HOLY WATER1 год назад
Werey still dey say ‘my girl’😂😂😂😂

Nasr✨1 год назад
I no sure say u go see wife with this ur campaign 🤣🤣🤣🤣🤣

Olajiire 🎭1 год назад
This egbon no dey okay 😹

Josh1 год назад
You no hear her name Amaka and this boyfriend too mumu

ReelOlat1 год назад
The lucky say na only car e no see, some almajiri for don sell the house sef.

Sheriff1 год назад
Ati motor ati girlfriend ti bo sowo awon fayawo oni wakuwa

Archangel771 год назад
You carry olosho put for house you travel. Dodoyo go cry, gbedu seh

@amprOudBoY1 год назад
Those mumu boy If u tell them about there woman say e bad I swear dem no go hear o aje lol 😂 so I want them to learn and cry And dem dey always guide 😂

ỌBA DÉLÉKÈ 🤴👑1 год назад
The filter🤣

_BOBBZY_1 год назад
Dodoyo go dance better gbedu😂
Похожие видео
1:37
Sensitive content
Almajiri girlfriend caught dodoyo boyfriend with another girl and this happened 🤣
Minister For Ashawo
107,020 просмотров • 1 год назад
