Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Almajiri oni inter-house sport 🌚🤣
11 Yorum

The day I saw this.😂😂

Don't Miss Any of The Action

This thing no go pass 17 years oo, wahala don sup for this country.

Like say dem go even follow the guy hustle but na expensive taste dem Dey always get and dem no go do anything oo, if dem don offer sex like this dem go Dey expect make you buy the whole world for them😂😂😂

😂😂😂😂. See stupid mentality. And some guys caused it. Why you go Dey shame say your babe Dey use phone from Xr and below. She no fit hustle upgrade her phone?

Why you make that sound My phone Dey connected to speaker naa 😅😭😆😆😆😅

Oh dis girl 🤣🤣🤣🤣 With her rubbish contents. Na chest she kuku dey sell and gullible dodoyos go don enter her Deehem 🌚

Thid guy😂

Awon Omo bere oni color riot 😂

My big brother has 2 car with iPhone 13 Pro Max him gf dey use 7+ 😂😂😂

Inter house sports🤣🤣
