Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Almajiri strikes again 😂
23,012 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Experience orishirishishi por fun won😹

Make dem kukuma cancel relationship make everybody Dey carry Os

Before you can know if somebody is stingy You self dey beg 😅

Na me tag you to am e still remain one 😂

Fobojagun since when they’re 19/20. Now they are 30. 10 years ago & you still never get husband.. 😂😂.

Was the song at the end necessary?😂

😂😂

Me and you know say you get babe we you de die for ya self But continue de Brian wash ya fellow dull Ibadan boys

Point of correction na 95% oo not 80%

😭😭😂

Omo

@KhalidTosin 😂🤣

Bro Abeg i no won laugh too much

Na their handwork be thatb

MKO will never disappoint 😂😂😂

Omo them too get mind to beg 😂

🤣🤣🤣

30k is literally half of minimum wage. That's like working for 12- 15 days if you earn minimum wage as salary These girls are bunch of ungrateful idiots

I swear i blame men

No b even dat one funny self all of them wan con dey bear the man surname all of a sudden

😂😂😂😂

Shey 30k wa Kere ni 😂

9️⃣ better striker

Strikes again keh 🤣🤣🤣🤣

😂😂😂

Almajiri strikes again ke MKO no go kill me when Almajiri turn striker 🤣🤣🤣🤣

Wahala 😆🤣😁

Afi toto jagun eje jesu 💔 😆

😅😅🤣🤣

Omo ehh😂

🤣🤣🤣

Almajiri wey get inner eye

😂😂😂

Men dey
