Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Almajiri wan glow differently ๐คฃ๐
20,872 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
11 Kommentare

Dem don give Mko assignment

๐ช Merica, we're taking it back. ๐ฏ You like Trump, you know it, time to show it. โ T's for Trump here:

Real man , so una papa na fake man cuz you can never be taken good care of by your father and still needs the hep of another man to glow . That means say your papa na failure be that .

You no even lie with this talk some dodoyo go dun buy sallah ram for almajiri family๐๐

If naija girl talk say you be real man just na say na simp you be

โAwo re odanโ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Her papa na fake man Omo ofo elebi Her papa go dey shake him head

No leave those almajiri neck ๐. Press am

Make she no go blow one day๐๐ Imagine Obirinnnn fahh๐ญ๐ญ๐๐๐๐ Wetin do her own hand wey no fit work and take care of herself ๐๐

i just dey wait make @MkoTheComedian see the post ๐

Almajiri with tactics ๐ญ
รhnliche Videos
This guy wan killl me ๐๐๐คฃ
Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ
164,583 Aufrufe โข vor 3 Monaten
