Loading video...
Video Failed to Load
Alot this going on here ๐๐ซ
1,418,944 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
43 Comments

Na wa oo.. oya make dem give me the fish make I take do pepper soup

๐๐๐

Omo If I go dis kind of church nah cameraman I go be,I no fit be church member.

๐๐

Anointing everyday in every Angel

No be small thing ๐

I was there wen this happened I took a lot catfish Infact pple wey come church see fish catch na why e good mk una dy go church pple just de thank God for the miracle that happened

๐๐

Na this kind pastor I Dey find o๐ญ๐

๐๐

Give me location abeg ๐

No be small miracle๐๐คฃ

๐๐

Take a close look at the reaction of the congregants. In Nigeria, Nigerians react very wildly when such things happen. The reaction here during and after doesn't indicate that such a miracle had occurred or just occurred.

If them no arrest person one day for misuse of AI generated clips others no go learn something

Is this real?

This canโt be real Aje

๐

The lady videoing with her phone didn't seem bothered even while the Fishes were jumping out on her her face...is God not wonderful

๐๐

What in the AI did I just watch?

Why members de back pastor ๐

Post am for Facebook now, they go dey shout amen and hallelujah ๐ญ๐

you know this video is 100 percent AI what's the goal of this video, to make mockery of pastor's right...if grok knows that jesus is God e come be you wey from ojuekegba

Get that fish for me abeg I want to use it for pepper soup

@grok confirm this

I remember very well on this day ohhh for sure I feared.

Una dey do oh

@grok is this real or ai

Na only God fit help us ๐ญ๐

Church is now taking over African Magic ๐๐คฃ

Bahubali don enter church... Confirm film trick don enter inside church

Every idiyot dress in yellow ๐คฃ๐๐

Ahh

the way the pepper soup comments are taking over like the fish is the real anointing

AI is that you

Ai for church God abeg ooo

๐๐๐๐

Lol

Jesus is laughing by watching this comedy

Nonsense

Who go chop the fish ๐คฃ

O ginikwa ๐
